@ Burna Boy @Peter Of P Squad @Davido @ Olamide this are my hero my favourite and my greatest Legends of all time ever 🙌🙏❤️💋💓
2026-08-04 06:53:35
2
Tayo Tiara :
Imagine say ma Davido Dey this video? New material for banter
2026-08-05 12:20:03
2
kingsdavisoz :
burnaboy look older than Peter but Peter seniored him will almost ten years
2026-08-02 12:52:09
67
🫣Mini Rhymes 🫣 :
burna was trying to say something. I no go collect am if it's not mine, who else can relate 😂?
2026-08-03 21:02:34
1
Anastasia :
Dis collabo go mad 🔥🔥🔥🔥
2026-08-05 09:36:09
4
B⭕️Y’S D🚫N’T C®️Y :
Who talk say burna boy no good. Than go arrest that person ooh I swear
2026-08-01 05:14:23
18
Ecclesia Autos [DKW378] :
Burna Phone Dey ring e no even send.
2026-08-01 12:45:36
18
Excel 😎😎 :
Una Dey talk about burna wat of me p wey Dey play the guitar
2026-08-02 21:17:40
13
Olamide :
Burna boy is such a talent 🥹
2026-07-31 22:31:27
13
Dpain Lord :
Omo the guiltar just burst my head...
Mr.P is king...
oluwa Burna sef no small
2026-08-04 18:06:42
6
milkish :
Ah don take eye go see tin way ah no get to send 😂😂😂
2026-08-03 17:36:10
2
𝕿𝖍𝖊 𝖑𝖎𝖔𝖓 🦁 𝖘𝖔𝖓 :
burner boy is just burning
2026-07-30 06:25:02
12
Zlord fx :
oluwa
2026-07-31 11:23:33
3
Dice we2 :
I love you guys
2026-07-31 22:51:54
2
Gentle Prince :
my love for Burna Boy, Peter Of P Square, Davido and Olamide!!
only God in Heaven can testify about it.. this Gentle Men Are Great Men on this planet earth 🌎 i swear to God Almighty 🙏.
more winnings for them all i pray 🙏
2026-07-31 00:16:14
11
Naira BBillions 🇬🇭🇧🇫 :
OMO see Kamaru Usman
2026-07-31 21:48:40
4
__takim :
I love this
2026-07-31 08:30:19
0
urbanking40 :
boss your designer shirt is really a world class.
2026-07-23 17:13:34
1
Don Best flowers 🌹 :
ODG 🔥🔥
2026-08-05 13:35:48
0
date :
burnaaaaa na fire
2026-08-04 16:20:16
1
👑Acknowledged dignity👑 @ CR7 :
Burna don use smoke finish my star Mr p😁
2026-08-04 12:49:47
1
BROWN :
💪💪💪
2026-08-01 00:43:33
1
To see more videos from user @soft42__, please go to the Tikwm
homepage.