I don’t think there’s any family member of mine that haven’t seen my nakedness 😂😂
2026-08-15 14:26:15
30895
Sugar.Roseeee :
my brother go dey follow you gist as you dey wear cloth 😂😭
2026-08-15 17:41:19
7483
mamah🌹🤍 :
I be like mannequin for my brothers eyes 😂😂
2026-08-15 15:59:36
7802
Neche Rem :
for my house,we don't hide nakedness abeg 😂
2026-08-15 12:17:06
1172
@LAALI_LIFESTLEY✨🫧☄️ :
Wetin them wan use me do
2026-08-15 12:52:20
3471
Divinefavour🍒💸💕 :
I just be like man for my brothers eyes 😭😂😂
2026-08-15 17:58:06
1535
DThug07 :
B4 B4 I be comment reader but now I Dey comment everywhere
2026-08-19 15:46:51
4
Sweetfavvie 💕 :
Wait y’all don’t change clothes in front of your brothers?😭 my brother don see tire 😂😭
2026-08-15 19:01:11
1930
Wigstylist in ikorodu garage :
lol my brother wey Dey help me wash pant and bra
2026-08-18 16:32:39
2
DEAR DIMMA(D:D) :
Na only my intestines dem never see
2026-08-18 17:01:13
8
Patty England :
To naked na water for my papa house Kai even my brothers tire😂 missed those days🥰
2026-08-18 17:51:22
5
Vicky♥️🩷 :
I be nonchalant girl for my brother's eyes ooo 😂😂😂
2026-08-17 19:06:01
6
KIMSYLVIA :
I think I'm in the wrong side of TikTok,wdym you change in front of your brother's?
It can never be me!!
2026-08-15 19:46:36
3018
LilMama🦋💕🍀 :
Na really Precious de run am😭😹
2026-08-18 08:17:40
16
POSH❤️🦅🦋 :
Even in front of sister I no dey change my clothes seff
2026-08-15 13:34:37
1035
Dorcasdc❣️ :
Even my papa I the change for him front 😂😂😂e never tey wey my papa fire me catapult for nyash cos of walking around naked 😂
2026-08-15 16:17:03
6071
jennybae :
My Dad every time will be saying keep walking naked ooo you guys should be walking naked. One day I will bring a visitor unannounced. 😀😀😀😀😀😀We are six girl 😀😀😀😀😀
2026-08-15 17:29:47
2604
Eddy🌹 :
Is this suppose to be a big deal
2026-08-15 20:21:15
864
To see more videos from user @big_vazzy, please go to the Tikwm
homepage.