11 users gather here , I pray we all get to change it soon 😭😂
2026-07-08 10:48:50
59
💧Muiz♻️🇺🇸 :
iphone without Dynamic na Iron condemn 😂😹
2026-07-07 12:01:54
248
MR BERRY🫥🦅 :
Me watching with pure water in back of my iPhone 11 😂
2026-07-08 10:56:59
8
ŽILLION$ :
Who’s here after 3:2 🥰🥰
2026-07-07 18:23:25
21
🦍 :
Omo am grateful with my normal 13😂
2026-07-07 20:46:14
8
AYINLA🧠 :
And I never change my Xr o 🥺
2026-07-07 20:04:22
6
Jumbo 🏖️™️🍁 :
Contented with my 16pro but not satisfied
2026-07-08 00:32:53
7
timzychase12 :
Omo 😔😔💔 for phone wey I struggle buy
2026-07-07 13:05:34
7
𝗧𝗜𝗠𝗜👻 🦚 :
Omoh
2026-07-07 10:24:54
6
🦂༺𝕆𝕃𝕌𝕎𝔸𝕊𝔼𝕌ℕ༻🦂 :
Don’t mind the ink wey Dey my phone 🥲🥹
2026-07-08 11:02:47
12
OLASUNKAMI FURNITURES$INTERIOR :
Hope I’m not doing too much we all love this man right 🥹❤️👏🏿
2026-07-07 20:53:59
6
𝐂𝟒𝐑𝐍𝐀𝐆𝐄_𝐓𝐊 :
This life no pressure yourself. If you use 11 dem go tell you sey no be Dynamic Island, if you use 14 pro dem go tell you sey e no Dey use type c, if you use 15 pro dem go tell you sey e too Dey hot. Use wetin you fit afford. No pressure yourself.
2026-07-08 09:10:01
9
𝕄𝕦𝕝𝕝𝕖𝕣📿 :
I dey grateful bro. My guy dey use 7plus
2026-07-07 21:13:32
5
To see more videos from user @dfw_mikky04, please go to the Tikwm
homepage.