Broooo Some days are like that, you sef dey Enjoy Ajeh but man no be story teller just keep Enduring it, one Day eee go sure for Everyone of us, just believe and keep hustling.
BELIEVE 🙏🙏🙏
2026-08-15 19:52:31
2
peters :
u know say police Neva trace una
2026-07-09 20:56:38
2
SHANGHAI CHRISTIAN ⚡ :
no dey beat your fellow man, that fit blow pass you tomorrow
2026-07-21 12:47:53
2
🎊ASK of Five Subject 🔫🙌 :
if that is your boss he day wicked oo
I swear 😳
2026-08-04 18:25:23
2
Ekpayaski :
But some people no de try oo normally everybody na humans why you go de very wicked, no matter what 🙄😡 I was once a snr boy no be everything be cane oga 🧏
2026-07-21 00:49:50
2
𝐊𝐀𝐍𝐓𝐄 ❤️🩹✨ :
Wetin man do man
2026-07-11 11:31:27
2
Stone Wizzy :
who no go no go know
2026-08-11 17:40:30
2
Evil Rane nation FX 🥇🇺🇲🛍️ :
this guy I don't know you be number one ah swr ✊
2026-07-31 12:39:59
2
Ezinwa 001 :
HK life no easy and is not for small boys
2026-07-09 14:07:06
2
blessed :
dey play I go cast that house that day💔💔
2026-07-23 15:41:09
1
OZO TAIWAN NAH KOREA 👹🇸🇦 :
I wish I can see you g
2026-08-24 22:47:10
1
ASK OF U STAR ⭐ :
waiting the guy do
2026-08-04 16:21:53
1
King of Asia🇹🇼 :
😳😳😳
2026-08-03 09:12:27
1
chukwuemak ☦️🇨🇳 :
bro keep it up but no day that guy go see you one o one
you see the way i dey look u i swear you get
2026-07-30 18:04:17
1
Ehis♐ :
he nor fit be mee
2026-07-29 09:05:10
1
JUNIOR Mafia........💬🇺🇲💬 :
Wetin Man do man
2026-08-25 11:51:11
1
Mandala gold :
wicked generation
2026-07-28 20:29:25
1
ŠmăřȚ ËųŘő🌴💸 :
💔😣😖
2026-07-28 17:26:46
1
4G money 🤑 :
2026-07-28 13:50:38
1
To see more videos from user @kjevcc0, please go to the Tikwm
homepage.