@ambassador_tok_amofficia: Tori for Kwata : Tiko - Douala Road One pesin don die for sikah accident wey e happen for Tiko - Douala road this morning time. According to tori wey e enter we ear, some 70 seater motor wey comot Foumbot, West region dey came down for Tiko side when some other small dyna ngongoro wey want try for dodge hole for road meet up with this 70 seater motor. One pesin wey be dey shidon for front motor die one time for place wey accident happen. All other passenger dem comot wey dem no get any mark for skin even driver for the small dyna ngongoro. We dey hear say no be only hole for road provoke the versus but even driver for the small dyna ngongoro be dey sleep too. #accident #death #road #potholes #Tired @DADDY PRINCE 🤴💘✌️ @𝕃𝕠𝕦𝕚𝕫𝕪(𝔻𝕖 𝕎𝕒𝕥𝕖𝕣) @L.A.Kindeh @Martha Baby Love @Barista Leo, specialty coffee @Bosta Edwin @bbcnewspidgin @highlights

@Ambassador_Tok_Am official
@Ambassador_Tok_Am official
Open In TikTok:
Region: CM
Tuesday 07 July 2026 22:09:57 GMT
4001
161
2
18

Music

Download

Comments

com_e_dy1
com_e_dy :
weti the government dey do for stop all this camion dem for road
2026-07-07 22:47:04
0
tasmania6907
Tasmania :
Chaaa na my uncle woooh 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
2026-07-08 00:40:34
0
To see more videos from user @ambassador_tok_amofficia, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About