@baby.hannah43: #pppppppppppppppp #5000k #fypシ゚viral

🪫1
🪫1
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 07 July 2026 22:54:00 GMT
157738
27581
92
5360

Music

Download

Comments

ope_yemi215
Ope_yemi🍁💕 :
I just Dey use scope ni o😌🙂‍↔️
2026-07-23 03:56:48
1
dimma.vibe
Dimma.vibes :
I know my own sha 😩Na money 🥲
2026-07-22 16:26:11
40
peaceofmind5431
peace of mind :
i no really dey okay Sha 💔
2026-07-22 17:13:24
1
glory70584
T baby 💕🦋 :
I need a boyfriend
2026-07-22 09:31:35
36
real_madrid_girl4
Optimistic 🤍🧡✨ :
I no wetin Dey do me like mad
2026-07-23 01:10:58
8
emmy4355
EMMY🧃🩵 :
Omo no be this once in a while money person wan take survive 🥺😔
2026-07-22 07:33:58
43
littlemam04
sweetgurl😊❤️🥹 :
Like eh,everything just dey draining,since my mama die ,na so everything change,how I wan take take care of siblings when I Neva take care of myself finish,dem con still leave my grandma for me😭😭,how I wan take cope,I don find work I no see,life is hard Abeg
2026-07-22 22:13:16
2
1102luxe
Layo🌸 :
If anyone cares, cramps wan take my life o😩😔
2026-07-20 23:19:01
19
ashabi_337
𝓐𝓑𝓑𝓨 ⭐️🤍 :
Something is wrong somewhere
2026-07-22 10:14:49
2
baby.hannah43
🪫1 :
Am not okay 💔🤦🏿‍♂️
2026-07-20 22:46:22
4
ggjustiandme
GIFTED STEEZS 💕 :
I gonna be fine
2026-07-22 10:26:40
1
swt_molly
swt_molly :
Life have been so unfair lately 😫
2026-07-20 23:42:35
4
blessingngozi0147
💦SLIMZY💦🍭🫢💝 :
Am tired like ehhh😳
2026-07-21 15:36:00
2
big.naj2
GLORIA❤️🥰🍑 :
Me too omo
2026-07-19 22:30:27
2
thatgurlberry3
Bad bitch 🥹🫧🎀💞🧃🦋 :
I swear I just tired 🤧💔🥹
2026-07-22 23:16:12
0
my_latifa1
Latifa❤️ :
Life have been so unfair lately 😫
2026-07-23 09:24:15
0
della_baby7
✨Della🧸🍫💕✨ :
Omo I sabi oo na money dey do me🤦
2026-07-23 00:10:37
0
anitochukwu7
🙁 :
I just dey vex for everything God 😞
2026-07-23 06:07:05
0
slimie56
🎀Ms.Esosa🎀 :
I need egoo
2026-07-23 05:37:48
0
To see more videos from user @baby.hannah43, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About