@____ur_boy_gnam___: E dan burst oo🎉😭❤️‍🩹#trend @S K Y🪖

KUNLE🪖
KUNLE🪖
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 08 July 2026 14:31:12 GMT
72866
14282
174
1209

Music

Download

Comments

luckyofmexico4
💔😡 :
Even me wey no do juju I Dey fear wetin Dey sup
2026-07-08 22:15:38
709
adesile111
A.D.S.🙂‍↔️🪖 :
Omo na that kind level I won put my self now 🥹😪
2026-07-09 09:56:30
245
1verifiedcent
Mr Cent 🍃✨ :
Omo this caption done remind me of my pay days 🕯️
2026-07-08 23:38:14
180
arole_pitipiti
Arole Pitipiti :
Nothing concerns me ✌Powerbank fully charged Phone fully charged Data 250gb 4m dey opay Light dey Foodstuffs still remain 🥺 Everywhere good🤣
2026-07-09 11:16:42
49
hola73061
️ :
God abeg put me in this kind settings 🤲🏻😩
2026-07-09 22:55:36
0
zilla_is_king
NoNCHaLanT KinG👑 :
Who go teach me celeb wey
2026-07-08 23:02:58
43
habeebskid
Habeeb :
Na that kind settings I like 😅❤️
2026-07-09 18:39:33
0
verified_tee_god1
B À B A Y Ø :
Omo me na Watin I want ooo 😔💔🤌
2026-07-09 14:34:19
1
cocobanty
Coco Banty :
Bro you go live long
2026-07-09 06:36:49
14
godsent6560
⁺ :
Omoh if I fit live like 20yr join my age it’s enough I gaz Dey this AMG settings 💔
2026-07-09 17:57:25
8
hushkalifa1
Poor asf 💔🤦🥷 :
This don dey feed me since 2021 😁
2026-07-08 22:37:03
45
mabatjerome1
Big J :
40yrs no too bad na
2026-07-09 15:40:54
7
traditionalman21
DË🦅 TRĀDỊ́TỊ́ỌṄÄL👺MÄǸ🦁 :
Omo..imagine this sound via inside a mercedes GLE 63 coupe
2026-07-09 14:52:02
1
qserasera5
TEQUE🪖🤍 :
Nah that kind settings I Dey pray for!
2026-07-09 12:52:33
7
greatness71.com
Mr. Great 🧃 :
Nothing concerns me ✌Powerbank fully charged Phone fully charged Data 2.5GB 4k dey opay Light dey Yesterday rice still remain 🥺 Everywhere good🤣
2026-07-09 07:33:21
6
mr.promise11
MR. PROMISE :
No b you bill am?😂
2026-07-09 06:36:30
6
s3toolshq
S3TOOLS :
CHECK MY STORY CHIEFS ! 😁💜
2026-07-08 23:34:21
0
jamnatin_01
JAMNATIN🧤💕☪️ :
Omoh congrat for one of mentors❤️‍🔥🫶,I been dey watching your post with Lexus before.congrats one more❤️‍🩹
2026-07-08 15:54:18
5
de.paulocracy
De PAULOCRACY :
U de run 😂😂😂😂
2026-07-09 15:18:52
1
samuelsy24
𝓜𝓻 𝓢𝓪𝓶𝓶𝔂🕸️❤️‍🩹 :
I no know if Una go understand sha🙂‍↕️😮‍💨
2026-07-09 21:39:12
0
0four3palo
043 PALO :
I call am this afternoon say I no do again 😒😒
2026-07-09 19:07:05
0
danny534564
ً :
Na AMG ooo 😎
2026-07-09 06:49:32
3
To see more videos from user @____ur_boy_gnam___, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About