I know this is content but in real life this guy is really a good person the way I see him because my spirit know who is nice and who is not this guy has a nice heart and sweet soul
2026-07-09 02:42:07
373
♋️ ~ Mr Cozi🪖🌴~ ♋️ :
E no dey for real life ooh 😂
2026-07-09 02:39:24
227
user9628399713180 :
wow in like your boss
2026-09-05 11:17:23
0
IAMZEDY♑️ :
Omorrr can never be seen oooo
2026-09-05 11:31:51
0
musaibrahimtv1 :
I like u boss
2026-09-04 08:13:47
0
Rechard Sesay :
youBro😅😅
2026-09-05 21:17:25
0
zmk pros.v 10 🇺🇲🇨🇦🇵🇱 :
Pick waiting you wan pick you wan pack the full store
2026-08-05 10:25:08
6
SE . ARO :
i to like this Kenny west ajeh 😳🥰
2026-08-01 15:54:33
7
chistar Drycleaners :
my Boss
2026-09-04 06:28:21
0
💎Tola Collection|Jewelry :
Na people wey no fit do this kind thing for people go believe say this kind person no dey
2026-08-05 11:59:44
31
𝕺𝖑𝖎𝖘𝖊 🦇 :
Buh if dem vex e nor Dey Goood o 😅
2026-07-09 01:51:51
180
MC Ifeadigo :
you guess to visualize the lifestyle before you start to dey leave am
2026-08-05 10:36:30
16
Nagoro :
Chairman I dey like your content
2026-08-30 08:19:40
8
Ijele Mbano,OO1 :
bro I go like make you be my boss real life please 🙏
2026-07-29 00:11:49
9
💫PIMPER 💫 :
No so the guy be real life o
2026-07-25 16:14:24
14
afghanistanian.23 :
Omo I miss my chairman.. Rest in peace OGBS Ogbolor.. Same personality 💔🥀
2026-08-05 11:32:31
5
That_Boy💸🧎♂️ :
you gas de visualise the lifestyle?before you start to the live am!!!
2026-07-16 02:46:00
5
400lvl class rep in GehGeh sch :
Make una forget play! people good for real life ooo
2026-07-14 07:52:29
23
Fancy :
Even at a free table eat what you can afford.
2026-07-09 09:29:22
40
ҜƗŇǤ ŴƗŞŽ¥ :
Too like this guy I swear
2026-07-15 07:48:32
13
majorab7 :
I just love this guy content very gentle ❤️🥰
2026-07-14 08:51:34
8
To see more videos from user @kennedy_west1, please go to the Tikwm
homepage.