@tega___boy: I nor wan come dey talk

Tega boi🌶️
Tega boi🌶️
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 09 July 2026 08:25:00 GMT
514830
58179
422
1319

Music

Download

Comments

cornerstone__3
MR〆 𝑪𝑨𝑷𝑨𝑳𝑶𝑻⛧ ✞ ⛧ :
He wan trend make Una no mind am
2026-07-09 16:57:01
705
kingofecuador22
$+593🇪🇨🦅 :
Bro I still dey play your song oo
2026-07-09 08:45:25
431
musky_dd0
PAID💳🏦 :
Who wan learn Elon ?
2026-07-09 11:22:25
152
emmy.cool.akura
Emmy Cool Akura :
what is going on Tega
2026-08-22 20:35:59
0
mutinyrexford1
MUTINY-REXFORD♍ :
Omo this your dread na 🔥🔥
2026-08-22 08:00:42
0
jahseh4me
OKJ :
E really worry mind and e dey body just lock up for the settings e go clear Tega ❤️
2026-08-23 08:06:20
0
izzy00113
IZZY :
HOW FAR MAKE WE GATHER STREAM THIS BRO SONG ABEG PLEASE GUYS 😭🙏
2026-07-09 08:30:43
282
scavis2
Sca_Vis :
Omo waiting Dey sup
2026-07-09 08:45:07
33
bomaishim
⛧CHOSEN_SOUL⛧🪖🐐 :
Tega boi. Empire 🎶🎧 listen to it
2026-07-09 17:26:51
5
edollar05
🏝E Dollar👑 :
old glory
2026-07-09 21:39:27
17
poshyberry1
OSASUMWEN💚 :
Pls guys let’s go stream his songs🙏walahor🙏
2026-07-09 10:45:35
39
excontrolla0
Excontrolla lowkey🏌️ :
Bro sing alone 💚I miss the old Tega boy
2026-07-09 08:54:27
61
dheevheed
17 :
U shaa Dey make sense low-key
2026-07-09 09:49:31
19
godsown2425
E$$ :
Dem see say e no de well na once’s ur vd come de go viral 🫩🚶‍♂️
2026-07-09 08:42:42
24
mr.excellentlowkey
active ⛱️ :
tega we miss you 😭
2026-07-09 08:28:21
11
rich_men_talk
Etadafe :
Tega really need our supports
2026-07-09 10:43:27
22
mr_ghost567
Ⓜ🅡_ㄥ卂尺尺ㄚ👹🥷🧃🧃 :
This guy dy sound like Corizo 🥺🥺
2026-07-09 17:31:09
11
osakpolorpage
Page :
Bro na only ur song I Dey play o u and kinder wonder
2026-07-10 05:10:16
8
surely0001
S💗u💗r💗e💗l💗y :
Sorry bro, know one will understand
2026-07-09 09:57:35
8
dcadumaza1
DC ADUMAZA :
U dea okay my bro ,I understand u well .the industry is not easy
2026-07-09 12:07:01
9
omore277
omore 🤓 :
But dc you na bad guy I swear 🥺🥺
2026-07-09 09:34:27
7
momoverified01
MR. MOMO :
Na you make me know Wetin be love song bro
2026-07-09 08:34:24
8
To see more videos from user @tega___boy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About