@littlesaidat: Make Una leave my all back 😂focus on @Lukubaba 😂@3SIXTY5 Homes and Apartments #lifewithsaidat #relatable #foryou #kogi #igala

LifeWithSaidat⏳
LifeWithSaidat⏳
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 09 July 2026 09:53:48 GMT
166533
22515
627
4526

Music

Download

Comments

maryamabdullahi366
Mimi de calm babe🥰😘 :
my people
2026-07-12 09:57:55
0
iyemoney7
iyemoney :
Abeg stop my neighbor de look me somehow 😂😂
2026-07-09 18:34:58
807
princess_feerah
ORTI🧸❤️ :
Omoooo am speechless 😂😂😂
2026-07-12 09:15:16
0
juniormeliga0
🥹 :
I dy class oooo
2026-07-12 09:01:20
0
kwesiri.16
kwesiri.16 :
you forget elelelelelew oooo
2026-07-12 11:30:20
0
gehgehvoice247
GehGeh voice :
Come and repair my phone for me ooo🥺 e don fall inside water oooo😂😅
2026-07-10 09:37:23
124
hali_vibez
🌼~~mịđĕ~♥~ :
na that all back wey you say make I leave i wan focus on 😅
2026-07-10 06:22:28
248
lukubaba1
Lukubaba :
Can you imagine ? 😂 na me be the father
2026-07-09 16:54:09
192
stargalche
STAR ⭐️ 💫🦂🦂 :
You forgot to sing
2026-07-10 14:45:38
110
splendorjay001
GÏDËØN FÏNÄLÏST🌹🌹💞❣️🏆🏆🏆 :
olamaboro in the house follow for follow ooo
2026-07-12 11:18:13
6
hannatuabdulkare4
July 🌹💖 💝 :
You don make me loose my steez for road 😭😭 I nearly fall down because of laugh 😂🤣
2026-07-09 10:18:27
128
zaynie10
༺ZAYNABIYAH༻ :
Abeg lemme 😂I dey frown face since morning 😂you don make me laugh
2026-07-11 22:09:21
0
user8114867606009
AJ :
I shouldn't be laughing, but im laughing so hard,my stomach hurts 😅😅😅😅
2026-07-12 18:28:15
3
sadeeyarh28
Haleematourh💕 :
A beg I dey inside market make I no fall 😂😂😂
2026-07-10 07:47:36
24
mamadorcas5
Baby D🥺❤️ :
Come I be fine girl for my school naw dem Dey look me somehow abeg naw 😭😭😭😭
2026-07-10 05:49:18
13
joyamina35
Joy Amina ❤ :
I just love this girl ❤️❤️🥰🥰
2026-07-09 14:29:48
18
iyeh002
Iyeh❤️ :
I was feeling bad since morning. But this video just lightened me up
2026-07-09 15:32:54
19
big_annie65
🦋🤭ANNIE 🥺🧚🏻❤️ :
Abeg na 😂😂😂😂pity me
2026-07-09 13:29:26
7
wetinconcerntutu0
💕🥹Wetin concern tutu 💁‍♀️ :
TikTok for night de sweet ehh 😂😂😂
2026-07-09 23:02:22
6
venasoftness4
👑venasoft🌺 :
You too dey expose us 😂
2026-07-09 23:50:41
10
duhhitzkoko2
Koko :
Bro what 😭😂😂😂
2026-07-10 17:24:35
2
mber010
mber010 :
Follow for follow back
2026-07-10 09:07:14
3
To see more videos from user @littlesaidat, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About