Person say make I do tat 5k,say na small tat nd na 5letter words
2026-08-05 12:27:55
3
cj_tatt.in.delta_agb_abk :
Oh boss I think say nah only me nah do this kind thing ooo
2026-07-10 16:46:20
3
Osogbo Tattoo Artist ๐งโ๐จ :
Me wey dem want tattoo of 10k today ๐
2026-07-10 19:30:33
1
๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด :
All those Mini love no be 10k ? ๐ญ To go astray sef cost ๐๐
2026-07-12 18:14:31
5
Princewill :
And me sef dey find 5k own ๐ณ
2026-07-10 13:42:19
1
TuTu ๐ณ๐ฌ :
10k own na dot na
2026-07-11 16:05:20
3
YOUNG M.X ๐ฆ โจ๏ธ๐ฆ :
I nor even understand some people ooo ๐๐, na so one tell me say he first get who wan do am for am like that so why you con day message me ๐คทโโ๏ธ
2026-07-11 06:28:45
1
slimebullet20 โค๏ธ๐๐๐น :
accept the booking make you draw am micro blading ๐๐๐
2026-07-09 20:02:43
1
firi_007backup :
10 wetin ?
2026-07-09 18:47:03
1
Dj Avalane Cash ๐ค :
๐๐๐
2026-07-13 00:25:43
1
noirink_studios :
๐คฃ๐คฃ๐คฃ
2026-07-10 09:22:42
1
๐๐ ๐๐๐๐๐๐ ๐ต ๐ต โช :
๐๐๐
2026-07-12 18:21:12
1
David On Skin :
๐๐
2026-07-09 20:53:38
1
ZIZA OF KANO COMEDIAN kano tv :
๐ฅฐ๐ฅฐ๐ฅฐ
2026-07-09 14:24:37
1
ยฃviL~PยฃrrY๐ณ :
๐
2026-07-17 23:17:42
0
To see more videos from user @black_king_concepts, please go to the Tikwm
homepage.