my babe dey use iphone16 I dey use the copyright technopop10
2026-08-23 09:00:38
74
𝕮𝖍𝖎𝖓𝖊𝖒𝖊𝖟𝖊 𝕏🪖 :
na this entitilment mentality dey annoy me Gan 🤬
2026-08-23 10:16:35
590
BIG H :
E be like say relationship na investment now
2026-08-22 22:03:50
472
Ameerah.🎀🖤! :
My brother is using 17 pro and I dey use 7.😂💔
2026-08-22 13:41:55
5
ËLLë🔥👣 :
buh seriously I'll be ashamed to ask my man to change my phone
it's not a must
forget independent girl something
no be my man born me so I'll buy my stuff myself
2026-08-22 16:36:01
125
Isherq :
But if he was the one using that android and got you the iOS, he’s a sweet and intentional man right?
2026-08-23 13:01:20
73
izic_onaads :
When person wey Dey use your phone toast you did you answer him ??
2026-08-23 09:36:03
159
𐌴𐌼𐌼𐌰𐌽𐌿𐌴𐌻🪖 :
Oh so relationship is about phone now 😏Omo tinibu see wetin u cause
2026-08-23 08:05:45
6
EAGLET JÑR 💎 :
I Dey use 13 and Samsung but my bb Dey use infinix hot 8 🙂↔️
2026-08-22 15:24:33
9
that_black_boyyy :
I de use 14 pro and Samsung and my babe de use infinix hot 11i 😂
2026-08-22 17:20:58
93
BIG MIRA ❤️🦋🌹🥰 :
Understanding girlfriend in the fucking chat
2026-08-23 01:14:26
13
mradam001 :
Buy yours
2026-08-23 09:10:40
11
Osayemwenre👑💕 :
My brother de for me🙂↕️
2026-08-23 08:23:45
21
Jayesimi :
Well I bought phone for a girl, not up to 1 week she switched real bad. Biggest regret of my life. I ain’t doing too much again
2026-08-23 15:46:30
8
Elexzh :
people dey enter relationship now no because say them dey in love 🤣😂
2026-08-23 06:55:37
33
Bukola🖤 :
I Dey use 14 promax he Dey use 15 promax😂😭
2026-08-23 08:10:33
111
WinnyJ🌹❤️ :
I dey use xr my babe dey use 16 pro max 😩
2026-07-10 15:07:08
2221
King Noble👑 :
Nah why I no wan enter relationship for now , I have goals to achieve, I no wan make financial mistake
2026-08-22 11:27:21
16
ifeh🌹 :
my own 17 air
me long android 😌
2026-07-10 08:16:02
1797
To see more videos from user @_shes_lambo, please go to the Tikwm
homepage.