That word na balance diet for here , nothing spoil and all na lesson.
2026-07-10 19:14:34
12
user27928389973 :
How far bro am on your dm
2026-07-10 12:59:57
6
Morata__B_K :
De like e just happen to you so oo??
2026-07-10 17:35:05
1
Mr GBESE🦅👌 :
the biggest 🦅💚
2026-07-10 10:12:30
1
𝔇𝔞𝔫𝔫𝔶 𝔡𝔠🦩 :
Fr💔
2026-07-11 02:46:23
0
Prince Coco📉📈 :
Them just ask me today 😂
2026-07-10 20:38:33
1
FAKE FRIEND :
mentor first to comment
2026-07-10 10:05:44
2
Ney😔💔 :
Wenem ☹️
2026-07-10 18:40:23
0
Big Candy ☯️ :
Na only aro mate we Sabi for this pH nothing like love o ✌️
2026-07-10 14:38:54
2
Jàñķäřä BŤÇ :
Biggest you Dey kill me here with caption
2026-07-10 10:06:53
1
𝗕𝗜𝗚 𝗠𝗘𝗡𝗧𝗢𝗥🚀🕋™️ :
biggest if at all
make I sub today big man 👔🍁
2026-07-10 10:08:52
2
D E S T I N Y 🛍️🍷 :
Port harcourt court boy
2026-07-10 10:08:10
1
🌴DE LIGHT🌴 :
my blood
many people say I resemble you
no be small thing for this my area ohh
everytime you look like biggest A I don tire
and i don see you for my sch for Ken saro wiwa polytechnic bori
so help me out abeg ?
2026-07-10 22:25:53
0
Pʀᴇᴄɪᴏᴜs. :
Did I force you pain pass what have you done for me bro😔
2026-07-11 03:11:55
0
ph👿 smaller 🫣 :
biggest A
2026-07-10 13:13:09
0
To see more videos from user @debiggesta, please go to the Tikwm
homepage.