Omo God no allow my pikin call me less one day abeg
2026-07-10 11:12:37
655
Ray :
Because of hotel rooms o 🤣
2026-07-10 11:45:08
427
Zelymakaveli🧌 :
Omo e go far ooo I feel like say make I cry. 😢 my mama try Ajeh
2026-07-11 12:05:19
1
Jasmine's Hair :
My papa less ke?
in as much as he's not financially stable, I'll forever be grateful to who he is in my life and that of my siblings 💐
2026-07-11 15:17:17
77
Addict :
Omo my dad my hero♥️
2026-07-10 13:56:22
193
Ms.Tee🎀| Content Creator :
I need yall to understand that less isn’t just about money!!!!!!!!
2026-07-11 08:04:31
53
RIPPLE XRP UPDATES :
i just pray we still have ticktok in the text 17years I want to check something
2026-07-10 11:13:39
88
Investor Successful🪵🦅❤️ :
Rule no:1)Before you say you can't settle for less make sure you're not less too👌
2026-07-12 07:44:13
4
idah Solomon :
social media no dey forget
2026-07-11 15:18:59
3
$1M💰 :
Me no be
2026-07-11 08:04:26
1
CHIKA💙🥹💎 :
Sometimes less is not all about money oga rest everything no b money biko
2026-07-11 20:25:38
10
Jessy 💜❤️ :
is not all about being Rich 🤑 guy
2026-07-11 10:43:23
11
Diego Oliveira :
Bro abeg no come for me ohh but I go say my mama settle for less, no be say my papa no guide we Dey alright but, the fact say e nor Dey emotionally support my mom or us, no be money be everything bro, a lot they to talk no be say my dad no guide but money no be everything bro, growing up i never follow my papa sit down talk about life for about 30 mins before for my life because say e nor send us
2026-07-11 05:02:34
9
🌴ᏗᎷᏰᏗᏕᏕᏗᎴᎧᏒ 🌴 :
I like you brother
2026-07-12 00:19:45
1
fabric_beader_in_warri :
My own papa na less. Yes na me talk am
2026-07-11 06:04:40
11
Somtochukwu 💎💎 :
omo
be wise my kings
2026-07-10 11:22:13
27
Vwede💗 :
Omo😔
2026-07-10 17:12:49
16
victor charles52 :
on point bro
2026-07-10 20:09:51
11
Dₑₑ_ᵥYₙₑ 🏌️♂️ :
My dad my Hero ❤️my supporter 💪 my best friend 🫂❤️
2026-07-11 08:47:52
6
THA Living :
0.05%
2026-07-10 16:19:15
6
user4246073143633 :
e weak me
2026-07-10 12:20:46
9
To see more videos from user @peetahlaw, please go to the Tikwm
homepage.