@dannyistrending: @𝑩𝑰𝑮𝑽𝑰𝑪 Omo Dynamic Island sef I no get 😭💔😔#phone #iphone18 #iphone13 #relatable #viral

ₑfₑₒgₕₑₙₑ👻✨
ₑfₑₒgₕₑₙₑ👻✨
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 10 July 2026 17:51:59 GMT
108072
20579
651
3036

Music

Download

Comments

shes_brown
Shes_brown🤎 :
Upgrade mine to 16 😎
2026-07-13 18:41:47
0
__lilcardib
Hunxho bae❤️🥺 :
Stop 😭we 13 user dey suffer o😂
2026-07-12 18:28:46
472
softabiola08
softabiola08 :
My hot yellow xr wey Dey lag wetin no good 😭😭
2026-07-13 09:23:20
6
jhust.viva
☆Vi va♡︎ :
I dey buy cold water Everytime 😭😂
2026-07-13 08:34:39
7
i_am_hazel2
𝑯𝒂𝒛𝒆𝒍 ⋆˚✿˖° :
My 13 no dey hot ooo
2026-07-12 20:20:12
100
themeenahlife
themeenahlife :
Wey I just buy iPhone 13😩 abeg ooo
2026-07-13 09:10:49
87
miniceleb51
꧁༺꧁ gurl🦋 likë divine★༺꧂༺ :
iPhone 18 don come out keh I still dey with pop8😪😂😂
2026-07-13 09:53:45
17
som_miee08
Chisom(◕ᴗ◕✿)🌹🖤 :
Lemme manage my 13 people are still using 6s and 5 self me self don try😳
2026-07-13 06:14:21
60
ahm_jennifer10
ꨄ︎ Jennifer❤️🫧 ᥫ᭡ :
Where my fellow 11 users 😂
2026-07-12 21:20:16
83
iamblessedgracefully2
I'mblessed :
Someone is out there Trying everything possible to buy that 13 too…thank God For life
2026-07-13 09:55:24
11
sabigal55
Favvy Jay🌚💃 :
Me wey I Dey use xr con 😭
2026-07-12 19:48:11
41
fancyfable12
꧁༒☬𝓓𝓪𝓲𝓼𝔂☬༒꧂ :
Me Wey con Dey use 8+ nko😭💔💔
2026-07-12 19:58:26
12
callmeemmzy66
🦅EMMZY🎱 :
Me and my X arrow nko😭🫴
2026-07-10 18:04:05
6
azee_zah45
عزيزة 💕 :
iPhone 11😭😭
2026-07-12 19:30:41
6
this_user_loves_her_papa
😍🩵! :
Jesus me wey con Dey use Xr nko 😭😭 I no fit meet up again 😭
2026-07-11 18:12:59
11
weaksoul02
ꨄ🥀💔𝒲ℯ𝒶𝓀𝓈ℴ𝓊𝓁💔ꨄ :
Omor this 13 don tire me fr 😞😞😭💔
2026-07-12 20:40:37
27
samuel018.12
ֆǟʍʊɛʟ🖤🚀 :
We wey con Dey use 12 nkor 🥺😳
2026-07-13 10:46:50
8
mummmypet2
𝓑𝓲𝓰_𝓑𝓪𝓫𝔂🥹💞 :
I still dey with my hot xr 🥺
2026-07-13 09:21:37
1
To see more videos from user @dannyistrending, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About