Sir am really sorry ooooooo🙏 can u tell me where God told us to not press phone inside Bible
2026-07-11 09:39:22
90
amarie kate :
na you want feed me
2026-07-11 00:29:05
56
alanspaka jr :
omo i don't go against onibode from sizing the phone from me during the service but spoiling my phone is wrong, God knows that that onibode go buy my phone 📱
2026-07-12 09:16:51
6
Olayinka :
As u da talk he da vex me 😅
2026-07-11 12:02:24
14
Danoma :
is this part of celestial doctrine or constitution?
I'm just asking
2026-07-11 01:43:28
19
Vasco07📌🎭 :
😂 Nah online you Dey bros talk as you like 😅
2026-07-11 23:22:35
5
Arewa mi🇳🇬🇬🇭 :
E pain me say voice note nor dey comment section 😂🤣
2026-07-11 19:12:52
6
oble.wizke oba awon werey 😏🙂 :
abaye pastor febaje
2026-07-11 22:55:08
15
Mommy Sarah💋 :
wetin una use do the video😏
2026-07-10 22:33:27
29
Black Beauty :
I wish I can send voice note😡
2026-07-11 15:43:10
8
ayoade :
chai why tiktok no get voice note now 😳
2026-07-10 23:15:16
7
Ademi Alofine✔️ :
bro you go buy me another phone
2026-07-11 15:11:03
11
ADETILEWA ROI :
he press phone abi phone rang
2026-07-11 22:24:17
17
To see more videos from user @apotierioluwa2, please go to the Tikwm
homepage.