I do sleep over call my bro we are on call till day brake o😅
2026-07-14 19:18:44
0
gurl like sweetest 💞 :
I can't relate god ahbeg
2026-07-11 17:15:05
0
NSNV 💖💘 :
relationship is sweet if you are with good partner
but I was never lock
2026-07-12 16:45:48
1
😈 FÃÏTH 😈😈FÛÑDS👿 ØV ÁBJ👿 :
I swear 😂
2026-07-13 09:32:48
0
:
i don do 6hur b4
2026-07-11 19:25:00
1
callmitifeh 😍☺️✨️ :
Me too he don become ex now
2026-07-12 00:55:47
0
༺༻ BRøkêñ HéãRT💔 😪༺༻ :
I do 6 hours😎😜
2026-07-11 18:29:52
1
Olivia💙😍 :
network no de good again 😂
2026-07-11 08:49:14
0
🤍❤️ :
5hrs sef till day break😪😂😭
2026-07-11 03:05:19
0
💕Asana💕🥰 :
for real 🤣
2026-07-10 18:54:21
0
Saleem furniture :
I swear
2026-07-11 18:16:48
0
mammie special 💯💯 :
abi na
2026-07-11 23:03:06
0
brokenbody7 :
Wetin una Dey talk abeg
2026-07-11 16:43:30
0
ED0_BLOOD :
3hr 40sec
2026-07-11 12:37:33
0
✨ LIGHT ✨ :
You say 1hr 😂
I don do call from morning 6am when I wake up from sleep dey dat call till I go work I still dey dat call till I come back from work around 6pm 😂 we both dey call still dey work we were both busy with work and ate lunch on call together and dey call was still one my dear but all I can say I is nothing last forever love go whine you Sha 😂😂😂
2026-07-12 18:20:15
0
hoyinade01 :
hmm things really change oo 😔
2026-07-10 21:54:56
0
Desty Vera :
my own na video call from 8 in the evening to 4 in the morning just for him to be active and chat his CL but guess what we still break up 💔
2026-07-12 14:56:19
0
꧁༆Ahm 𝐌𝐢𝐦𝐢﹏𝐁𝐚𝐛𝐲༆꧂ :
𝐰𝐞𝐭𝐭𝐢𝐧𝐠 𝐜𝐡𝐚𝐧𝐠𝐞
2026-07-10 22:52:03
0
Winner🤍 :
12 to 4am or 5am guess what if i call him now, i don't like too much call 🥹
2026-07-11 00:44:50
0
jûßt më🤍🤦🙎🥀 :
I swear
even 3hr
2026-07-10 23:37:41
0
B!G SMART CLEVER 💫 :
Eyaaaa Pele 😳
2026-07-10 23:29:13
0
SHUGAH :
I can’t relate,God Ahbeg 😭😭😭😭💔…Belike my own worst pass
2026-07-10 18:55:48
0
To see more videos from user @sulex855, please go to the Tikwm
homepage.