@badman_officail:

OFFICIAL 🖤
OFFICIAL 🖤
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 10 July 2026 20:03:52 GMT
73952
10491
522
1528

Music

Download

Comments

nasiru7690
Nas Eer✰ :
7 times? A week? Or within 2 days😂😂
2026-07-11 09:12:52
0
gentlebullet3
Gentle bullet :
Mine is over 3 years now ooo and still active
2026-07-11 09:41:13
1
ask_of_freedom16
OSAMUYI🥀🪯 :
And I don da use my own for like 2 years now 😂💔
2026-07-11 05:08:48
311
tapboy35
tapboi🎭 :
Omor I lost all cl for WhatsApp 😭💔
2026-07-10 22:26:09
54
succeessz
successz :
7keh na like 3 times in a day guy I just dey wait dat username like mad guy
2026-07-11 06:03:56
26
oluwadamilola1690
OLUWADAMILOLA ☦️ ✊ ꨄ :
omo 😔 this hustle dey whine me
2026-07-11 07:46:30
12
stamzzy1
 🌴$tamzzy  🌴🦅🧃😡🚀 :
Guyyyy 😪😭 me don buy pass 7 ohh 😂😂
2026-07-11 07:47:45
5
andy_nation8
Andy :
Abeg help me out who understand this thing another way no Dey
2026-07-11 01:57:17
11
ola_szn25
Ꝋ𐌋𐌀 𐌌𐌉𐌃𐌄 📿🤍 :
Na you no buy from the right site….i don dey use my own since February of this year
2026-07-11 06:11:29
7
desmond_703
🕷️ :
i day tell you guy
2026-07-11 07:12:57
2
mikelgoodlife3
️MÏKËL🧃😵‍💫🫶 :
I no sha no about una my WhatsApp wen I de buy na 1,300 and he de last well
2026-07-11 06:32:07
5
licon001
licon001 :
Una no Dey buy good number. I get one wey I Dey use since two years now
2026-07-11 07:00:42
32
freshkid078
OLAMIDE🤡👿 :
I don spent almost 21k on WhatsApp last night 🥹
2026-07-11 06:08:24
5
only.one.kelvin.musky
ℒℐ𝒯𝒯ℒℰ 𝒦ℰ𝒜𝒩𝒰 🎉🇺🇸 :
Una still Dey use WhatsApp 💔
2026-07-11 01:33:40
62
blochkboi
Adams 𐌕 :
WhatsApp and Telegram dey suffer me guy 💔
2026-07-11 02:10:23
8
To see more videos from user @badman_officail, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About