@mrfunny..1: Jesus Is Lord ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ #sabinus #mrfunny #fyp

Sabinus
Sabinus
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 10 July 2026 20:38:52 GMT
72622
6589
98
181

Music

Download

Comments

realsharpgee
Real Sharp Gee :
If government stop us Wetin we wan chop sabinus make dem beg you oooh
2026-07-18 19:05:33
1
user5333497824881
stelljolly :
if na you invest 5m to buy keke,which time dey to waste before you recover the money you invest for the keke๐Ÿ˜„
2026-07-11 04:20:04
35
gdly03
godlysoul :
Ask say how much them dey remit daily and how much passenger dey pay
2026-07-17 01:49:00
5
manlikeemoney
MANLIKE EMONEY๐Ÿ’”๐Ÿ˜ฃ๐Ÿ’ธ๐Ÿ’ท๐Ÿ’ถ๐Ÿ’ต๐Ÿ’ต :
today is my birthday if anyone cares
2026-07-11 00:38:21
9
shuga_boo_
EDDY ๐Ÿฅท๐Ÿ€๐Ÿซ† :
Me I Dey jam them too pass ๐Ÿ˜‚
2026-07-11 07:46:42
7
solex.boss
solex.boss |-// :
Bro since keke price reach 4m, keke no dey hear word
2026-07-11 14:35:03
9
ogkhalifa16
Kha li fa :
I swear ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-07-18 10:29:53
0
opahamzat
OPA :
i be Keke driver ooo but once in a while I dey drive rough May God be with us all ๐Ÿ™๐Ÿ™๐Ÿ™
2026-07-20 23:51:43
0
izugod930
King of comment section :
Na keke jam bike wey carry me yesterday as I Dey go work two impatient people don keep me for house
2026-07-16 14:00:05
3
hesholarh
LEKAN :
Anyway nah way hooo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-07-18 10:39:16
0
igunborpromise
Igunborpromise :
E nor funny
2026-07-19 00:20:36
1
kinghitler8
I GOT NOTHING TO OFFER โœŒ๏ธ๐Ÿ’ฏ :
Aba, Umuahia and Onitsha
2026-07-16 14:00:18
1
swag__boss
SWAG :
I swear
2026-07-10 22:35:10
1
kwankwaso73
BOLA AHMED TINUBU :
CONGRATS ON YOUR NEW PRADOO๐Ÿฅฐ
2026-07-11 12:21:19
1
broken_2831
MACBETH๐Ÿ’”๐Ÿ˜ญ :
this man ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-07-10 21:19:35
1
demo63385
BZed fm :
aswear
2026-07-10 21:37:33
1
user3020697381007
Chris Brown :
o my god
2026-07-10 21:27:50
1
munas_entertainment
munas entertainment :
Iโ€™m a keke driver and Iโ€™m your fan
2026-07-11 19:00:59
8
keshtunes
keshtunes :
Them go Dey center of road ๐Ÿ˜‚
2026-07-18 04:07:35
0
heisdesire2
Heisdesire :
Drop sense with us๐Ÿ˜‚
2026-07-17 05:10:25
0
xv_agent7
Xavi :
Big man problems we no dey experience am
2026-07-17 14:38:25
0
kingsamlee081391111111
kingsamlee :
like seriously I think say nah only me dey always see those people ooo
2026-07-17 04:55:48
0
godsgrace464
Human being no good :
Time na money ๐Ÿ’ด
2026-07-14 20:38:27
0
To see more videos from user @mrfunny..1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About