Omoh I no blame my papa ajeh oo but still you for chill 😔💔
2026-07-12 20:44:16
1
𝕂𝔼𝕍𝕀ℕ🚀 𝕏🧃👾 :
How you take know
2026-07-12 22:41:35
1
orsaz :
E get one girl weh wan laugh me God abeg 💔
2026-07-12 05:15:26
190
:
Me don they talk for road only me❤️🩹😒
2026-07-12 21:29:36
2
Chris :
Na life I dey live so 😩💔💔
2026-07-12 21:05:10
4
O L A W A L E 🧃🍀 :
God I beg never comot my mouth since 😢😭
2026-07-11 21:43:02
98
MINISTER OF DEPRESSION💔🌴 :
my own don already spoil🧑🦯💔😭
2026-07-12 09:43:41
16
THE USER IS DEAD👻 :
God brings us back the pay day 🙏
2026-07-11 21:09:57
46
𝕻𝖔𝖗𝖌𝖞❤️🚀 :
Dem don dey use style laugh me
2026-07-12 18:14:37
9
Nogee paid😍😍 :
God 💚
2026-07-12 21:03:16
1
SAM🧃 :
Make we pray 100 times in a day god Don know people wey e go bless this year buh I pray make we Dey among the list 🙏🥺🧎🏼
2026-07-11 20:06:20
18
Arizona💎 :
Ani sometimes e Dey be like say God get favorite🤨
2026-07-11 20:43:20
4
🕴️Midnight aura 🦹 :
e con be like say e dey spoil dey go 😪😭
2026-07-11 10:28:28
6
Big Ayo :
omo he go far oo
2026-07-12 14:34:32
2
🧃ČÆŚĦ DÇ🎌 :
Na all friends dey laugh me God abeg 🙏😪
2026-07-12 11:08:13
8
$enny Moore¥ :
Make my life no spoil baba God 🤲
2026-07-12 00:43:43
9
MRBERRY 😈🇧🇲👿 :
Make my life sha no spoil ooo Baami,that is why I dey pray make I sha no spend body where my mate dey spend billions of dollars God Abeg this year make I get my own congrat not for death make he be for blessing God!!😫🤲
2026-07-12 10:23:59
5
W I S D O M 🚭 :
This comment section 🥹💔 omoh 😖
2026-07-12 14:02:01
2
M̷r̷ ̷R̷o̷z̷a̷y̷ 🤩 :
omo 💔
2026-07-12 20:18:14
1
𝖄𝖔𝖚𝖓𝖌 :
Aswear man 😔🤦
🤲🙏
2026-07-12 19:42:55
1
(O)FAMILY👁️🗨️🎶 :
Ajeh ❤️I hope everything works out 😊
2026-07-12 15:42:22
3
HEY AYOKUNMI🪖💛🌊 :
Someone should help my life with any update 😭😭😭💔💔💔💔💔💔💔🙏🙏🙏🙏
2026-07-12 21:59:50
0
🛍️𝓓Ƒᗯ ѕ𝐀𝓜ᗰү🛍️ :
Omo 🤧😭
2026-07-12 18:21:26
1
To see more videos from user @ibom440, please go to the Tikwm
homepage.