@home_boi_10: Infinx hot 70 pro which have Active Matrix Cube, with IP68 , waterproof 🙂↔️🌚 @Infinix Nigeria #infinixhot70series #beseenbehot #hot70pro5g #ActiveMatrixCube #ip68waterproof
Me wey go wake up to pee and end up sleeping in the toilet 😩
2026-07-26 04:21:43
1457
Mr saoban :
Who notice that The phone don spoil
2026-07-26 15:03:55
179
Janey✨ :
but why you go wake person up just to wash cup😂😂😂?
2026-07-26 11:59:33
139
Hajjo(Mrs) :
So infinix don reach hot 70?😂😂
2026-07-27 09:35:54
22
Football Meme⚽🤹🏻♂️ :
but na cup you give am na. abi I don dey mad?
2026-07-26 19:49:55
38
Nnamdi :
You wake me from sleep to wash cup?
nawa oh 😂😂
2026-07-26 03:05:17
57
🌴ROLAND 🌴🌊 :
wetin be this 😂
2026-07-28 13:13:22
21
Loner 💔🥺 :
so me wey see cup
me self dey sleep 😂😂😂
2026-07-26 18:38:51
27
Red.pony :
Infinix hot 70 pro 5g for lifeeeee🤭🤭🤭🙂↔️🙂↔️
2026-07-12 11:16:35
24
🦅Capital👿 currency 💚 :
Please ensure that your comments are brief and spellings are correct, so that we, The Comment Readers Association can read quickly and move to the next comment. Thank you. I love you all 😂😂😂
2026-07-29 12:19:29
11
Vernie🦋❤️ :
Na iPhone I go still buy 😂
2026-07-27 08:20:07
10
Ajoky baby :
i saw camera inside camera😅😂
if u dont get
forget about it
2026-07-27 11:17:42
6
TW•LAVISH :
na bathroom dem dey watch cup😂
2026-07-25 23:49:53
28
ramzychukwu1 :
e go far o
2026-07-12 11:22:48
10
💔Ďåvïd-Ďć❤️🩹🦂 :
My bro chiza
2026-07-26 08:43:10
6
_jason404 :
E get advert dem never do for this phone 😁😁 ontop water resistant wey other phone don Dey use ages ago 😂😂😂 well much advert no need for good market
2026-07-26 06:14:52
13
pastor packaging :
good
2026-07-27 02:17:58
1
To see more videos from user @home_boi_10, please go to the Tikwm
homepage.