make I go post this video for our family group
my time to shine don come 🤣🤣
2026-07-13 02:44:27
1
www.lion Heart.com :
i swear bro thank you very much let them know🥰💯😂😂😂
2026-07-12 13:44:16
0
Oliver Williams :
chisos na God go bless you 😂😂😂😂😂😂🥰
2026-07-12 23:18:58
2
Queen bella 😘💕 :
Nobody do am pass me 😂😂
2026-07-12 11:32:04
52
S.O.G :
last born to the world
2026-07-12 15:49:28
46
Age fundz :
me wey dey see shege
2026-07-12 17:22:06
1
Ng Sweet :
we are the best 😂😂
2026-07-12 21:22:15
1
double Grace ☠️☠️ :
omor for our house nobody send me 😂
2026-07-12 14:59:05
13
black diamond 💎 :
nobody send me abeg
2026-07-12 17:03:08
16
kÏÑG ™® :
omo you're talking about our last born omo she can even PRA me for using my phone when she wan play game
2026-07-12 21:22:08
2
David_Cruz✨ :
i just called my elder brother now to transfer money for me
2026-07-12 19:57:10
2
Mamito🩶🩵 :
we are really helping the family 😂
2026-07-12 20:24:00
1
Pac J001 :
na me be last born and i dey stay alone
2026-07-12 14:44:01
1
AROBINAGU :
not only last born even the middle one
2026-07-12 18:58:28
3
✝️big0von✝️🇭🇳🧃 :
best ppl for ever
2026-07-12 15:08:37
1
Bryan.. :
🤣🤣🤣 ny own different o them dey carry my own clothe
2026-07-12 12:56:02
6
anthoniaobianuju :
is a lie
2026-07-12 16:36:01
1
FUND'S LORD ✞ :
this reminds me of 2023 December e get how life choke me as the December won reach I just pick my phone search for clothes way the active then and save then forward it to my big brother give am command say nah this clothes he must buy for me while coming back for xmas as baba comeback nah the the first queen way I ask him and he deliver 😂😂
2026-07-12 20:28:35
3
Switch KOLETIONX :
Straight to our family group chat
🤣🤣🤣🤣
2026-07-12 17:36:32
1
Kingsley chilee :
I no understand my own last born last born in real but first born in spiritual
2026-07-12 18:08:02
1
Chinonyerem🥹❤️ :
No be lie😂
2026-07-12 05:08:47
1
chilozie0 :
bro e no reach my side
2026-07-12 07:33:19
0
To see more videos from user @awkason2, please go to the Tikwm
homepage.