Abeg o na common grim ending Dey make u use this sound
2026-07-12 22:59:28
0
anex💯🪖 :
The song no too much for grim ending ? 😂😭
2026-07-12 21:55:47
223
Pbless 🦇 :
U add scope for grim ending
2026-07-13 12:55:22
16
ŘÄÑÐŶ🦅 :
With that scope you never hold grim ending😅
2026-07-13 13:56:55
1
𝐑𝐞𝐭𝐢𝐫𝐞𝐝_𝐉𝐔𝐒𝐓𝐈𝐂𝐄 :
I like as the likes dey 117🤣🤣
2026-07-12 19:40:28
54
OXYGEN😈😈 :
people really day suffer for this game like this🤣
2026-07-13 10:59:27
1
DenNoirX😎 :
I de always pick grind ending but na iron de show, how I go take do am abeg 🙏
2026-07-13 10:39:05
5
ĐĤŦ:fridöskid :
Play with me, I will give you grim ending every time we enter game
2026-07-12 16:04:44
18
㊝𝐁𝐈𝐆𝐆𝐈𝐄㊝ :
my teammates bought airdrop yesterday I now pick grim ending from the airdrop he con dey para he thought I want to pick it so I now drop it come see the way this guy dey happy 😂😂😂
2026-07-12 21:08:47
9
☦️𝔗ℑ𝔐ℑ𝔏𝔈𝔜ℑ𝔑☦️ :
Why you Dey put scope for grim ending 🤨🤨🤨ohh na your first time 😱😱
2026-07-13 06:14:37
6
oluwashogo :
me never even carry am since 1 year ay I don day play codm
2026-07-12 19:06:24
0
Mhiztaphrank :
I can see it's your first time
bcos I no know wetin that scope de do there
2026-07-12 17:50:57
4
🅾️L🅰️ 💚 :
E good as you use the sound 😂😂
2026-07-12 21:04:52
3
☠︎ 𝙷𝙸𝙶𝙷𝙱𝙴𝙴 ☠︎ :
Na grace 😂😂😂😂
2026-07-13 06:24:06
0
vintage :
why una go put scope for grim ending
2026-07-12 23:33:09
0
Black🖤🪖 :
Congratulations bro
2026-07-13 12:40:02
0
DAVEZ!93 :
Say cheese
2026-07-13 13:26:20
1
To see more videos from user @abudulu.samdii, please go to the Tikwm
homepage.