While to some people, 1 billion no be currency again.
2026-07-13 21:38:08
2
choice :
1 million no be money until na dept
2026-07-13 18:24:39
130
E.money💶⚖️ :
Lowest currency is 1million
2026-07-12 18:19:13
161
Mr 🛍️Chi 🥀🐍 :
My $1200 finish for 5 days 🙆♂️and how I take spend am, I no know and I no still change phone 😭🤦♂️😭
2026-07-12 18:27:14
54
Lesly 🍫 :
Actually 😪
2026-07-13 21:59:42
2
𝐕𝐄𝐄 𝐉𝐔𝐈𝐂𝐄🏌🏾♂️ 𝕏 :
Upgraded 100k😂
2026-07-13 09:15:14
2
SKILITO FUNDZ 🚀🥶🧃 :
I swear bruh 1m nor be money again
2026-07-12 12:56:20
20
AVELENCE🦅🌴 :
Depends which currency
2026-07-13 08:52:14
11
he_doesnt_fail :
How about us way never see am before 🥺🥺
2026-07-13 06:14:51
4
Nonchalant Sammy 🫥🐅 :
chaii, this life no really balance oo
if I see 1m now eh hmmm only God knows
2026-07-13 07:45:44
3
Ozor👹 :
I calculate things wey I need for my new apartment like everything both new clothes cus I wan really upgrade myself this period. Omo as I see 18M na once I burst laff 😂😂 and na only 20M Dey my hand ooo😭😭
2026-07-13 07:43:08
6
Dera 🧙🏿♂️ :
And who never see 1m go think say na money
2026-07-13 06:33:57
12
Ðc 🇺🇸🇧🇷🎎 :
Upgraded 500k😂
2026-07-12 18:52:10
7
Çħĩžźÿ :
Omo na from 2 million dem for start am oo Abi you no notice am ?
2026-07-12 23:20:03
0
kelvin clens :
who never see millions before go think say na big money WEY dey change life 🥹🥺
2026-07-12 21:49:46
3
💀 El Kelzino 🩶✨ :
Once 50k don commot from 1m na 300k go remain 😭💔
2026-07-13 19:09:07
2
𝕸𝖎𝖈𝖍𝖆𝖊𝖑 :
Aswr na Ten hundred thousand
2026-07-13 10:11:50
3
SAM.UEL :
Omo me never see 1m see o make Una put me on na
2026-07-13 17:19:23
3
dany yung :
Na online una day get money
2026-07-13 11:06:36
2
馬卡納凱 :
Omo I never see 1million for Aza. Before 😔😩
2026-07-12 20:09:25
1
𝐒ø𝐥ü𝐭ïøñ 𝐗ç𝐡ãñ𝐠é🏖️🧃 :
Me wey never see 200k once
2026-07-12 18:23:31
1
To see more videos from user @sayheytosammy1, please go to the Tikwm
homepage.