@big.tony.smart5: Replying to @Toxic smallie101

Big Tony smart 🇳🇬got Banned
Big Tony smart 🇳🇬got Banned
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 12 July 2026 19:49:37 GMT
125288
12703
1008
1784

Music

Download

Comments

sidikatsuleiman32
Ajoke :
don't mind dem tony. some guys are pretender
2026-07-18 22:30:46
2
jessycadela
Jessyca Dela 🇳🇬🇳🇬 :
me sef go marry handsome man oo 🥰
2026-07-13 10:19:36
332
favor_rechi
Rechi :
I go marry for looks oo
2026-07-18 19:27:30
1
dahfrosh
🕊️𝙏𝙄𝙉𝙔 ♍️ :
If I make mistake I go marry another beautiful one 😂
2026-07-13 06:56:30
636
bennyskitchenpastries
Bennys kitchen pastries Agbor :
Handsome man only abeg 😂
2026-07-18 20:46:22
0
believski1
🅱️elievski💌 :
I swear
2026-07-18 21:30:26
0
alexx_lexis
LEXIS💊 :
me wan born fine children o😁
2026-07-13 05:49:03
297
november18th06
Mira💕❤️ :
Nah why my husband no the fit keep malice with me 😹😹
2026-07-13 06:46:20
268
faijoan
Joanise👑 :
😂😂🤣🤣🤣😂 abeg ya bro. Na true ooh
2026-07-17 16:03:38
0
raregermbackup1
Raregerm backup :
Abeg oshare Shey I fine like this, hope my husband go Dey proud of me oooo
2026-07-17 20:03:38
0
ms.anita06
𝑀𝓈 𝒜𝓃𝒾𝓉𝒶 ❀♡🍒 :
Fr I must marry fine man oh 😫
2026-07-13 08:10:08
40
special4920
Watin concern Special😒🤷‍♀️ :
Chia justice for us wen nor fine o😩😩😔
2026-07-13 06:56:34
127
otunba098
Otunba 1 :
I no need beautiful woman just get respect I’m good
2026-07-15 15:43:37
5
blair__xxx
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Chai justice for us wey no fine 🥲
2026-07-13 07:17:31
4
don__chris_
Don Chris 🇯🇵🇰🇷 :
bro we dey the same line 😄💯💯💯
2026-07-12 19:57:11
68
earth_oella
Ella_ :
Like me🥰
2026-07-14 01:48:09
8
theanonymous103
DON'C :
Omoh, this your video just made my day😂😂😂 I dey with you brotherly %100
2026-07-15 17:31:42
6
estherogo88
OgoEsther :
That means I nor go see husband marry
2026-07-13 08:35:24
95
pretty_somchi
pretty_somchi :
So no hope for us like this 😫😁
2026-07-13 01:42:18
38
mrs_perky
mrs_perky :
No wonder my husband no dey gree forgive me
2026-07-13 14:20:39
28
To see more videos from user @big.tony.smart5, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About