@gladysashiedu: Nne go and Marry 😂💔@Azuka🌴

Mommy Azuka
Mommy Azuka
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 12 July 2026 20:33:46 GMT
398934
93751
1099
4103

Music

Download

Comments

solace.dc1
Solace DC1🦅🚀 :
As you rush check comment section, na so God go rush bless you. 😂
2026-07-13 09:14:48
7898
youngpolok
🤍%🖤 :
mummy who dey write this captain for you 😂
2026-07-13 10:17:21
7716
kejimi51
K🫧 :
Mama person wey you give my number don gimme infection 😭😂
2026-07-19 16:41:52
0
themostauthenticnggaa
𝙈𝘼𝙄𝙏𝙊𝙕𝙊🐊 :
mama this table wey you dey shake ehn😂
2026-07-13 01:39:16
1724
malex8112
MÄŁĘX🥶 :
Mama wey sabi 💓 I wish you long life
2026-07-13 02:04:01
2549
manalone098
official winner :
i go lie for you😅
2026-07-19 14:31:33
0
mercifulblood
mercifulblood :
you go Sweetie Oh 😘
2026-07-19 14:15:09
0
saintdavids35
D🅰️ V🍦D :
Na Azuka dey put this caption nothing you wan tell me 😂😂
2026-07-16 19:57:11
1
callme_browser
browser :
Azuka come explain something for me first
2026-07-14 21:57:00
10
precious_0881
Precious 💕 :
i be os o incase
2026-07-13 05:22:53
949
mavissmalz001
mavis :
who done go tell mama say tiktok dey pay
2026-07-14 10:20:05
74
To see more videos from user @gladysashiedu, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About