@therealoyin36: Especially that one wey pull e slippers , con use leg Dey pick the money with style😂😂😂 who Dey dance Dey see road o😂😂😂😂#abraka #peller #boys #500kviews @TikTok @mommaofabraka
TherealOyin💕
Region: NG
Monday 13 July 2026 08:26:21 GMT
Music
Download
Comments
SOME :
E dey pain you say you nor pick ur money😂
2026-07-14 16:09:56
4
CEO JUDE :
Money no be for one person to pick. The way girls need money na so boys need money.
2026-07-14 09:45:33
1
JGOLD💫✨|ABRAKA :
Make una Dey attach video make gist Dey sweet 🤭
2026-07-14 16:23:40
1
Angel chi😘 :
Yes ooo u no know?😂
2026-07-15 10:54:39
1
NAILS&CLUSTER LASH TECH ABRAKA :
Model needed for Nails 💅 Abraka
2026-07-14 14:53:33
5
ROCKSTAR ElVIS😇✅🌟💫 :
na only woman supposed pick money?
2026-07-14 08:29:35
13
Nicolas :
abeg oh na bad thing for boy to pick money again for club
all na baller's 😂😂😂
2026-07-14 15:41:16
9
Noldx :
Abeg leave them ooo country hard 😂😂
2026-07-14 10:28:26
3
D E R A 🎀🤎 :
And na people babe oo 😂
2026-07-15 10:47:29
1
M.G :
lol dem don collect work from Una 😂😂💔
2026-07-14 08:04:19
2
🦅ZÀMÀÑÍ🦅 :
Which club abeg 😂
2026-07-14 06:21:27
1
pretty favvy 2222 :
God Abeg o😂😂
2026-07-13 10:28:42
2
Flames🔥 :
Omo club at cold scoop in up 😂😂😂😂
2026-07-14 23:13:08
2
Kurrency__01 :
Chai make I nor tag person 😂😂
2026-07-13 23:38:41
2
💕goody🌸🌸 :
Oh chim 😂😂
2026-07-13 08:44:29
2
petite Ani😝🌚💐 :
guyyy😂
2026-07-14 02:09:37
2
WEALTH🙃✨|CREATOR|LIFESTYLE :
Model needed for nails
2026-07-14 10:18:44
1
mommaofabraka :
Especially those tall tall ones 😂😂😂
2026-07-13 08:31:57
3
Pillår ØBañkz :
na because dem pick ur money pain.. u babe
2026-07-14 11:29:21
1
Toxic boi :
Abeg take the camera back jor😂
2026-07-13 23:06:42
2
Verified Emmanuel ☦️ :
Man gats chop
2026-07-14 06:16:41
1
favvysugar🌺🥰 :
Dangerous pickers
2026-07-13 09:01:10
3
To see more videos from user @therealoyin36, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.