@wirelesstv1: 3months summer holiday 😂😂😂😂 #funny #reels #fypシ

Akateehypeman
Akateehypeman
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 13 July 2026 09:05:15 GMT
22015
1365
167
221

Music

Download

Comments

user1546395278526
Joyce king :
na the same thing I dey face too God abeg oo
2026-07-26 22:00:43
0
classyminimart
Classy Mini Mart. :
what of me wey i dey carry them go shop. i don separate fight this morning. as them no get work after eating na fight. omo i dey pity myself ooo.
2026-07-27 07:49:30
0
user7558773656116
chi :
After the school closed on Friday i saw my daughter's teacher ononday and asked her when school will reopen? she look me and say mama princess una no go kill me🤣🤣🤣🤣
2026-07-26 20:49:50
0
aishab575
Peaches575 :
them be like radio, wey nor dey know if the owner die, you need to fasten your belt 😂
2026-07-16 14:28:37
5
umukororuth827
Ruth :
wen day break after making breakfast and lunch my dear I dey run leave dem for house dey go my shop till 6pm so if dem wan eat the breakfast and lunch at the same time na dem sabi
2026-07-22 20:27:37
1
conclusionmama2
conclusionmama :
omo no be small talk oooo even if you say you no go talk dem go do something wey go make you shout instead of talking God abeg helps us,.. I wish I still get mother I for don do waybill 😂😂😂😂 or transfer
2026-07-19 13:57:00
4
orobosa205
user not available 😔 :
na to cook oil rice full pot oo 😩🤣😂🤣🤣
2026-07-19 11:33:51
2
ukinebo21
faithful :
I don borrow money for loan app Taya 🤦
2026-07-13 16:05:43
5
ivydidijojo
Ivy Didi Jojo :
my children de like beans Everytime,my gas don finish oooo 😞😞😭
2026-07-21 09:25:42
2
helenojoenemesite
Helenojoenemesite :
Give them sleeping pills 💊 😂😂
2026-07-21 20:18:43
0
cyforreal
cy 4 real :
even their gran ma don go holiday God help me 😂😂😂😂
2026-07-20 20:20:05
1
33uka3
Michelle Anabel🥰✌️😍👱🏻‍♀️💕 :
I just quickly carry my kids go my mummy side,even my sister too carry her own kids go join them for my mummy side,as she drop her kids,na she run 🏃 follow back door 🚪 run comot
2026-07-21 20:09:00
1
jgirl541
jgirl :
Give dem garri for morning he go carry them till evening try am
2026-07-25 14:04:40
0
henrysoftodiaka7
Henry soft Odiaka 🪓🖤🤍💛 :
bro I swear all responsibili men on earth I think we own our father's a lot of apologies
2026-07-14 08:35:42
8
user2685603660709
Blessing Isi :
As God take me cross dat stage in life so e go still do am for una but e nor easy sha 🤣🤣🤣🤣
2026-07-22 05:41:01
0
blessingthompson342
blessingthompson342 :
hmmmm bros no be small thing ooooo I don finish hear oooo dey don't even know or want to know if their is food or not all dey need right now is food n u most provide,how I wish I have parents...so that dey can go for holiday n dey r making me to run mad in the house 😥
2026-07-23 20:07:57
0
gabrielaisosa
Gabriel Aisosa :
development don carry my village since ooo, now village ppol say sem wan come greet me for another person village wen I run go
2026-07-18 07:27:36
1
blessing.godwin062
BLESSING Godwin :
wish I have parents to send my child to. congratulations to those of u who still has
2026-07-22 20:34:38
1
yemisitopeajayi
glorious 🙏🙏🙏👍👍 :
🤣🤣🤣🤣 I swear
2026-07-16 18:09:14
0
gladys.iyahen
Gladys Iyahen :
😂
2026-07-13 18:51:29
0
lizdom07
Lizdomsignature :
Y u dey remind me say na two months
2026-07-18 08:07:29
2
brown.skin.girl7
Brown skin girl $Fitnesskitz :
I don run go my shop😅, make Dem do anything wey Dem like
2026-07-23 13:23:47
1
osek2000
Osek :
u too funny
2026-07-20 09:04:15
2
frankalex035
kelvin master. :
nor be lie bro
2026-07-15 12:51:45
0
obasogieanthonia2
MAMA T OFFICIAL PG :
Na oil rice and yam and oil I Dey run for them oooooo
2026-07-20 09:24:50
2
To see more videos from user @wirelesstv1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About