@just9jameme:

LORD OF MEMES🇳🇬
LORD OF MEMES🇳🇬
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 13 July 2026 17:36:09 GMT
808764
99989
248
14226

Music

Download

Comments

hufflepuff20
SnapCracklePop :
The acceptance stage😂🤣🤣🤣e no fit kill me na😂
2026-07-16 11:57:29
419
_theadunbarin
OREKELEWA :
Eyes wey don see 99 no fit fear 100 😂
2026-07-16 14:12:22
189
mysticlopez
mysticlopez :
Hope I’m not disturbing
2026-07-15 21:21:15
97
ifeoma771
OMAh Girl 🛍️❤️🍭 :
I go use am rub body😂😪
2026-07-15 19:19:52
45
user878561426069
princess :
even the color pink don turn normal life😆
2026-07-29 10:33:32
5
ginagold3582
Gina💕 :
Omoh me sef don try for life
2026-07-17 07:08:59
20
cutestbaddie16
cutestbaddieever16 :
Me too
2026-07-24 14:25:23
2
agborblessing54
IB💞 :
Afterwards wetin no kpai me go make me stronger
2026-07-23 12:26:51
5
walenipanye
Wale Nipa'Nye :
Be careful of friends because ebi friends wey kpai Jesus
2026-07-15 10:20:12
21
nvm_raiz
nvm_raiz🀄️ :
Word broo
2026-08-17 21:29:20
1
murrymooh
🥶 cool☃️ BØY👌🏻 :
omo I even come dey like pain 😂
2026-07-13 18:16:25
6
ibrahimoladele1
꧁🌹I͒B͒R͒A͒H͒I͒M͒🌹꧁ :
I no deh even bother myself again, any color wey life show me i go use am drip😂
2026-07-15 16:19:13
9
their.nemesis
Their Nemesis🚶🏾‍♂️‍➡️ :
Ha me be this oh 😂 dem think say I get skeleton for my cupboard
2026-07-31 19:50:42
1
royamarrny
Amarrny :
that's the spirit 👊🏾
2026-07-23 14:46:51
2
uncle.naza001
Uncle Naza 🦅 :
I go lie for you 🤷😂😂
2026-07-24 19:31:41
1
To see more videos from user @just9jameme, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About