@chris_efb: and nah only me be the imposter😂😂 #siwes #fypシ #relatable

uglymf_🙂
uglymf_🙂
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 13 July 2026 20:43:20 GMT
49643
8246
170
1591

Music

Download

Comments

kingboluex
B_TECH :
omo na bad omen be dat ooo😂😂😂😂😂
2026-07-14 09:54:27
1
s.amuell2
SAMUEL🤍✨ :
Do the needful 😂😂
2026-07-14 08:54:12
1
kenny112850
kenny112850 :
Sha no do mistake Comot for that settings 😂
2026-07-14 07:24:30
44
brunoboy12300
OMOTOYOSI :
You go Dey hear word like e never happen for here before
2026-07-13 21:32:28
307
harnonymous.c
🕊️🕊️🕊️ :
Na part of the experience wey u go learn be that 😅😅😅😅
2026-07-14 06:39:41
93
trusted.001
GÑF🐺 :
No comot for that place just Dey where everybody go Dey see you 😂😂
2026-07-14 07:59:48
38
lekan_9630
𝓛𝓮𝓴𝓪𝓷✨ :
Dem go con Dey use one kind eyes look person 😹
2026-07-14 07:52:27
21
zoomgetpaid
✦༻༺₊˚𝓐𝓨𝓞_❀𝓜𝓘𝓓𝓔♡♥︎ :
They no go suspect who get car, nah you way trek come go be suspect 😹
2026-07-14 08:30:36
46
black_demi
MARO🤍 :
Na just comot for there ooo😂
2026-07-14 07:31:46
13
deslord00
Elon DC😈🚀 :
then return the phone pls
2026-07-14 05:27:46
12
plsamsincares3
The_ tall_ guy :
Omo all eyes on you ni oooo
2026-07-14 03:12:34
6
olayinka_86
🌒Ëvïļ Tăļķľęşş 🌊⚡️ :
Why you self go still phone
2026-07-14 07:53:20
13
afolabii09
Taoheed🎭🥇 :
Agbako mo de😭😂😂
2026-07-14 09:55:37
1
To see more videos from user @chris_efb, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About