@donkingpedro: #livehighlights #tiktoklive #viraltiktok

King Pedro 🇺🇸 🇯🇵
King Pedro 🇺🇸 🇯🇵
Open In TikTok:
Region: PH
Monday 13 July 2026 23:20:00 GMT
126319
8958
229
201

Music

Download

Comments

4kt0211
￴￴ ￴￴￴ ￴￴ ￴￴￴ ￴￴￴ ￴ :
So nobody Dey see that cap for back 😂
2026-07-15 05:24:47
36
nicedice575edoblood
nicedice575edoblood :
Why u nor marry her
2026-07-15 06:45:51
1
damilare6653
damilare6653 :
I swear no be lie.
2026-07-15 07:24:08
0
samuelojo02
heartbeat02 :
hope sey after all this your explanation about the good girl shey you late marry the girl? because marrying her nai go make the story sweet me here 💯✌️
2026-07-15 07:59:41
0
undisputed1711
undisputed :
You sef na senior man see that cap for back
2026-07-15 07:37:06
0
nwa.egbuoma.1
NWA EGBUOMA 1 :
U later marry the girl ???
2026-07-14 10:12:30
28
aku01470
Aku Gadget :
Bam lord
2026-07-15 07:22:07
0
strtcrnt
STRCRNT :
Plot twist na she set you up
2026-07-15 05:19:48
6
akuamia010
Aku Amia :
Marry her first 😎
2026-07-14 07:34:35
97
rudy.juju4
Comfort44 :
True talk 🖤 my lord you reason finish
2026-07-15 03:53:08
6
biggnatty
IFEANYICHUKWU😎 :
U marry the girl? Abi una still Dey till now?
2026-07-14 07:37:37
13
sillygoldc2
silly-gold-c2🦂 :
good people still they exist in this world on God sha 🤝✌️🫡
2026-07-14 08:05:14
15
powerfulbeau
powerful beauty :
my own be say God will continue to protect you amen and amen
2026-07-14 01:07:58
26
etcouh
JN Bravo :
Akii watin you talk Mak sense but I no support you say condition Mak dem do that job watin do sales girl work watin do pos many job to use survive day
2026-07-14 12:12:34
6
aka.ji.ugo.na.agu
Aka Ji Ugo :
yes I no d story dat ur red Benz
2026-07-14 00:37:45
54
user3669848361228
Banny and Silver :
Eyaah...U want even make me cry with this story, may God bless her🙏😢
2026-07-14 06:22:19
18
emminess_sd_247
EmminessSD :
Bro the video short 😪
2026-07-13 23:50:42
12
kingkenlion
MMS: Master Money Sound :
You too smart G
2026-07-14 08:13:20
11
dunmolas
dunmolas :
You no marry the girl?
2026-07-14 06:46:52
15
mustapha.usman7087
Mustapha usman :
Good evening sir
2026-07-13 23:24:48
4
dymanfunny1
Goodybello😎👊👍 :
Bro
2026-07-13 23:29:35
5
legit115
LEGIT🌹✅ :
You suppose reward that girl…
2026-07-14 07:15:27
6
fresh1977_
FR£$# 🇳🇬 🇺🇲 :
girls dey wey get sense and good mind. remember when der involve men dat year, na my woman mount till case close. na my wife today, I go do anything for her nobody fit advise me ✌ good girls dey no worry
2026-07-14 11:16:24
6
nzubechukwu_na_mbano1
khasper :
I have always liked you brotherly.. Abeg I need your help.. I de face quit notice like this for my lodge.. I be uni student EBSU
2026-07-14 05:57:39
6
To see more videos from user @donkingpedro, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About