Omo that year na 2k we de collect agent go collect 500 Naira i go chop 300 naira go home with 1,200 😂. That’s a lot of money that year.
2026-07-14 09:47:22
192
user2939246781520 :
what is the difference between 4k and 3'500
2026-07-18 04:35:52
1
Alone :
what is the difference between 4k and 3,500
2026-07-17 17:37:21
4
Dotun__🧃🥷🏻 :
People go think I’m a bricklayer for my WhatsApp as I Dey repost these contents 😂
2026-07-14 10:24:18
81
Olosunde :
Despite the fact that he collects 4k he may give a girl 3k out of 4k.
2026-07-15 14:48:22
5
Wealth✨pounds🇧🇪🇧🇪 :
That year we deh collect 700
2026-07-14 14:11:38
10
gbolahantv1 :
For 2018/19 na 1k
2026-07-17 23:13:58
2
OBJ PICK&PAY🇿🇦🧾 :
I start labour work 2016 if nah block settings dem dey give me 1500
If nah concrete missing nah 2000 dem dey give me
if nah plastering nah 2500
but I love plastering pass ajeh ey soft u go even relax 😄😄😄
but block settings SUN go kill u 😄
2026-07-14 11:50:17
24
𝔻-𝔸𝔹𝕀-𝔽𝔸ℕ𝕋𝔸𝕊𝕐✅👌 :
You no know the price Labour don dey collect 7k for setting of block and plastring 10k for concrete work
2026-07-14 14:09:51
12
olarewaju❤️🙂 :
I Dey tell una 😂💔
2026-07-14 10:41:06
5
GOLD PLUG IBADAN ORANYAN :
That year na 700 naira walai 😂 person go work morning till evening 😂 con still use 200 naira carry bike go house 😂
2026-07-14 10:47:50
8
Experimental Power Engineering :
Omoh, time flies sha, nah 1500 I dey collect then 😂. Alhamdulilahi
2026-07-14 11:44:51
8
osfat :
😂🤣🤣🤣🤣🤣 always paraaaa
2026-07-14 07:46:27
11
YUNG🪖🦍 :
I collect 1500 tired😭💔
2026-07-15 16:36:24
2
OLAIFA🪶 :
I did this hustle for good six years 2k those years
2026-07-14 12:40:27
5
hospot @@ :
engineer fun my boss ni 4k ni oo
2026-07-14 08:43:23
6
ABU :
Ajeh seh 💔😂💯
2026-07-15 15:25:46
1
yusluv 💞✅️ :
please for wish side be this because 7k 8k dey are demand 🫴 for here.😳
4k keh
2026-07-15 19:56:05
2
S money ❤️❤️✅✅ :
4k ke when Labor Day collect 6k 7k
2026-07-15 14:33:24
2
Hassan OGO :
Omo🫣the struggle 😢
2026-07-14 15:28:44
3
OluwaD1 :
And na 4:30 i go close o, i no do overtime o👂🏾
2026-07-15 16:44:17
2
@As-sidīq :
Once upon a time. Alhamdullilah for life. 😂😂😂😂😂😂
2026-07-15 10:25:01
2
To see more videos from user @sixco064, please go to the Tikwm
homepage.