@listen_to_11_11: Do this and thank me 🙏#awareness #foryoupage #explore #efcc

listen_to_11_11
listen_to_11_11
Open In TikTok:
Region: US
Tuesday 14 July 2026 13:22:13 GMT
209199
20915
314
1535

Music

Download

Comments

baron0258
Baron🥤 :
them no dey check for your house oo , u go first reach office and if you deny say u no dey do anything them go use ur fingerprint bring out your bvn then bring out all your account and statements, u go bigin explain how young boy like you get that kind transactions and if you no fit explain money wey dey enter and come out of your accounts them go give you charge of money laundering, speaking from experience, I stayed one month there , guilty or not guilty u go spend 2 weeks first 😂
2026-07-14 22:15:32
81
cris_black24
CHRIS BLACK ✪ :
When EFCC Carry me and my guy that year, i no Dey do yahoo but na blue film them use open case for me. Na that day i know say blue film na against the law. Omo to Escape EFCC Dey hard.
2026-07-14 19:30:39
492
that_sad_user001
Saddist🖤 :
Oga run if you get chance😂
2026-07-14 18:32:00
440
scalpscout2
Scalp Scout :
You muzz me gan. 😂😂😂. If efcc knock ur door and dem see you, dem no Dey check phone, dem Dey pack everybody wey Dey the house. Throwing your phone away would only help you in aspect of dem not seeing all the mess you’ve made from A-Z. When you reach office, wetin dem really need na your NIN or BVN wey dem go fit get from your fingerprints. Na once e go show all the acct wey u don open. Dem go use warrant collect your account statement, na there you go come Dey explain how 300,000 naira enter your account on Friday, who send am, which work you Dey do wey pay you that money once. The dumbest thing you fit do na to start dey lie. Dem go catch you sha ni. You go explain explain tire, evidence no go Dey.
2026-07-14 17:22:10
259
godfootprint
Praise God 🌿 🫆 :
bro them no day even check phone again oh
2026-07-14 16:28:24
535
lostboy2477
LOST BOY💔🖤 :
Me I go jump fence ooo😹😹😹
2026-07-14 13:26:59
340
awardz8
AWARDZ TV :
U release secret this go make dem go carry more boys even if your phone Dey clean , they can even use your TV inches carry u go
2026-07-15 00:58:24
8
wizzy.317
Wizzy :
Efcc watching this video
2026-07-14 16:44:05
115
boujee.laff
Boujee Harry :
Guy you’ll not see them coming o
2026-07-14 17:41:49
61
princceso4
IAⓂ️ 🅱️IG Daddy :
I reject every negative energy from this video by the Mercy and Grace of GOD AMEN,AMEN and AMEN
2026-07-14 22:03:32
42
xsavage042
Xsavage :
The don’t panic aspect is a lie there’s no way you won’t panic brother the day I saw them I was literally shaking couldn’t even move almost 15 people enter my compound
2026-07-15 02:40:13
0
successfulemirate
Emirate 😏😈♏ :
tell them make them go buy oppo Reno 15..that phone na d3vil himself..😂😂
2026-07-15 02:25:51
1
xau2635
Xau🇺🇸🇺🇸🇺🇸 :
I already have outside sport but I don’t have a spare phone my two phones are working phones
2026-07-15 02:15:15
0
junior_.renzo
JÑŔ ŔÈŃŹØ 🌴 :
EFCC Dey watch your video too guy
2026-07-15 02:36:27
1
putine_escobar
👹CHINWATABULUZO NA ANAEDO👹 :
Educational wetin 😒
2026-07-14 20:25:42
0
pa_phones_backup
PA_Phones :
Omo i be business person with full evidence of my business, but i chop 1 week for one side sha
2026-07-14 18:32:55
6
jutalord
JutalordঐTK :
@Scalp Scout:You muzz me gan. 😂😂😂. If efcc knock ur door and dem see you, dem no Dey check phone, dem Dey pack everybody wey Dey the house. Throwing your phone away would only help you in aspect of dem not seeing all the mess you’ve made from A-Z. When you reach office, wetin dem really need na your NIN or BVN wey dem go fit get from your fingerprints. Na once e go show all the acct wey u don open. Dem go use warrant collect your account statement, na there you go come Dey explain how 300,000 naira enter your account on Friday, who send am, which work you Dey do wey pay you that money once. The dumbest thing you fit do na to start dey lie. Dem go catch you sha ni. You go explain explain tire, evidence no go Dey.
2026-07-14 17:49:17
39
hannacy0
Hannacy🦋♍️ :
Try get raw rice for ur house 😂❤️. If anything sup put the phone for the rice
2026-07-14 22:20:23
6
officialefcc247
EFCC :
2026-07-14 14:54:15
29
dfo_legacy
Digital Ascension Group :
Bro you no Dey talk out of experience. EFCC Dey come like thief.
2026-07-14 14:42:07
44
To see more videos from user @listen_to_11_11, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About