na this music burst my home theater speakers 2005😂😂 chai Halji bright where you dey?
2026-08-22 16:21:22
0
Suffice king :
Na now I know say I suppose don get pikin 😭
2026-08-23 20:29:46
0
Emaybi Douglas :
that year for ajegunle I finished work
2026-08-23 12:00:36
0
Blackpearl :
Abeg e get one wey haji bright and super white sing “ baba god i still dey thank you oh, nothing wey you do wey i no dey appreciate oh”…….abeg wetin be the song name?
2026-07-18 21:17:02
5
🌺S.🌻A.🥀N.🌸D.🦋R.🏵A.👑 :
I PRAY 🙏 GOD HEAL MY UNCLE HAJI BRIGHT FROM THIS MADNESS OF NOT NOWING HOW IT STARTED 😭😭😭😭
2026-08-02 12:09:29
3
Ngozi 😍😍💯✌️ :
Omo.. among the four girls I was one of the girls there🥰🥰 super white and hajibright
2026-08-10 18:51:27
4
big solution🇳🇬 :
2004 still in primary school
2026-07-30 11:09:37
5
𝑲!𝒏𝒈 𝑶𝒇 𝑮!𝒔𝒕 ✅️ :
i need a girlfriend
2026-07-30 15:28:50
2
A & E Roofing System :
super white and bright with dancer jide old memories these guys dey hang out with my late brother them leg no dey comot our house ajegunle 76 ogbouwangwu back of L.A school
2026-07-31 19:48:35
7
userOjebaba :
hmm I was leaving at okito street awodiora oregie that year.....2004
2026-08-11 15:10:48
2
user74490982628214 :
na my senior sister wear white and white so
2026-08-05 18:53:30
1
Xross :
Omo nostalgia, when AJ sweet.
2026-07-14 17:09:24
3
Kingsbrown03 🇧🇪 :
bros calm down. I don check dis song for Spotify I no see am. wer I fot get am abeg
2026-07-31 21:29:12
1
Garry Oliver :
Haji bright bad people just make u mad leave this ur sweet song for UDU road omen this jam that year for Warri
2026-07-24 06:56:53
0
Rose 🌹 :
Oh my God my head wor burst....see old jam na
2026-07-29 19:55:49
5
jbpeter01 :
Thank you for taking us back to good song👍💯
2026-07-15 15:35:27
1
I'm Meddy⚖️🚩🏳 :
which tailor the saw them clothes na
2026-08-18 20:52:16
1
Yakson :
That year
2026-08-17 16:43:50
1
Big bright :
God I beg help this guy for us
2026-08-06 10:40:14
1
Voltage Jerry :
My phone screen now Big pass the TV own 😁
2026-07-30 08:19:39
5
Louis ikenna :
Aswear Gen z can't relate
2026-07-14 18:12:07
4
Maro Billions :
Wayu I win for Daddy's that year 😹 I win with my wicked konto wey dey pack sand and dust 😂😂
2026-08-15 11:22:50
0
PJ baby 77 :
I swear that year control was the best dancer 🥰
2026-08-14 21:21:28
0
Az Brand footwear :
Gen z go first be like Wetin be this
2026-07-14 21:25:29
2
To see more videos from user @ajegunle_arena, please go to the Tikwm
homepage.