funny enough. this isn't funny as it seems cuz the only one who supported my football career was my aunt and cousin. my own family didn't care and now I've given up and now a plumber 😮💨😮💨
2026-07-28 05:22:24
97
KOKIS :
bro if e never do you, you no be baller 😂😂
2026-07-15 18:24:13
50
HTR ⛩️👑⛩️ :
no be lieee
2026-07-15 02:03:54
18
Drex Russell :
my mom catch me for field when Dem send me message omo me wey dey move like flash e con be like my mama na the camera man
Broo I dey 14 at my peak running my mama dey on wrapper next thing na her slippers dey my head omo
2026-07-17 09:27:05
137
G-SKAI 17 :
we wey dey comot channels put derby match omo you for make point tire cuz football is the way of life of the brotherhood that's the best memory for a guy like good old days
2026-07-20 06:00:19
0
乡ERA乡🎭 :
if u check very well it is because of he hasn't watched plates 😁😁😂😂
2026-07-28 18:58:36
15
🌴₱rogre$$🌴 :
this one no get aim if nah my mama that stick go don reach my head
2026-07-28 07:17:52
8
Villarreal :
only ballers fit relate 😂😂
2026-07-15 13:58:33
20
PÉLÛMÏ☠️☠️☠️ :
my mama don throw me knife before
2026-07-17 19:26:38
24
BALLERSFOOTY :
he never wash plate he go play ball 😂
2026-07-29 22:01:49
6
PAẞLO 😎 :
Dem do me am oohh make I no lie 😅😅😅
2026-07-15 20:31:03
7
tqrt6 🧤🧱 :
How sad this won’t be funny to some of us 😔
2026-07-28 12:42:06
7
To see more videos from user @mathseditz, please go to the Tikwm
homepage.