Me wey don marry sef my mama till dey send me gift I too love that woman🥰😘
2026-07-15 07:12:50
1
❤️✨2601✨❤️ :
Aswear they plenty oo
2026-07-15 07:17:04
1
Glowhairline, :
Me wey my mama still Dey buy pant for and my kids oo my dad gan Dey support my business with money any day my mom is coming to my place she Dey always bring food for me infact sometimes she will call me to come take food stuffs at home
2026-07-15 07:50:16
2
SPIRITUAL GURU OF LAGOS 1 🧼 :
Fact 👌
2026-07-15 07:55:06
1
@pecobakiddies :
I have been married for 15 years, if my mum notices that I am broke like this ehn, she will credit my acct straight.... I am in my 40s o. God bless my mama for me
2026-07-15 07:19:40
1
Nail_by_Abeke :
Ki iku ma pa iya abeke my own ATM 😩🥰
2026-07-15 09:31:41
0
Mama Jay🤍 :
Some will say ‘Mi ri iya kan Shey fun mi … ki omo na find way ara e
2026-07-15 09:08:06
0
ANEEKS THRIFT AND MORE :
🥺🥺🥺😭I’m crying 😢 because I can relate
2026-07-14 23:20:41
1
Hanaberry02 :
Omo thank God for my mum , as I am like this sef my mama still Dey give me money 💯💯
2026-07-14 22:49:38
0
comfy0_jewelry vendor in ijebu :
How I wish I can send voice note
2026-07-14 19:16:48
0
CHI’M_DERA❤️🔥💫 :
Omo
2026-07-14 22:29:12
0
TEEBOY STORE 🏬❤️ :
Asinn mama❤️
2026-07-14 17:40:02
1
BIG MIKE :
Na watin mk me breakup with my ex be dat ,her mother go day call her for birthday money ,asking her daughter for money for business
2026-07-14 21:38:29
0
Theopheelz :
So many failed parent out there
2026-07-14 21:43:27
3
bummieshow1 :
Nah those kind mother Dey push pikin do Wetin she no suppose do hmmmm it is well sha
2026-07-14 20:11:42
0
To see more videos from user @hojamuludunbeckcity, please go to the Tikwm
homepage.