Nor be lie! You good🥰 your videos full my phone sef🤣 any day I enter this app and I nor see your post for my feed, I dey waka enter your page straight🤭❤️
2026-07-16 09:07:34
3
BibiChichub :
I don leave am for u😂😂
2026-07-16 11:45:39
3
Honey Crown👑 :
You know ball 😝 🔥
2026-07-16 10:39:24
1
KING KASH :
I don't listen to Nigeria songs. my play list na Congo music and instrumentals
2026-07-16 22:28:20
1
Uncle p ty121 :
See as person pikin pretty, get swagg come sabi dance. Na once i follow
2026-07-15 08:08:04
32
BIG 7 :
you deserve an Oscar for this ✌️
2026-07-16 09:36:10
6
Kamital :
it's always CONGO BRAZZAVILLE 🇨🇬🇨🇬🇨🇬🇨🇬🇨🇬🇨🇬🇨🇬
2026-07-15 16:14:32
3
quin_nagorom :
Omo😩😩❤️❤️
2026-07-15 13:23:37
1
Oly Lympopo :
E get the kind comfortable wey you go dey eh you go sabi dance
2026-07-17 07:05:28
1
Edwads :
Kayembe tchentemba remembarace I miss Congo dance tiyeeeeeeeeeee iweee
2026-07-16 22:24:20
1
cyntysteph❤️🔥 :
I don leave am for you.
2026-07-15 10:31:20
1
Peculiarlity ♥️♥️ :
I swear down
2026-07-14 22:05:48
1
Ajoku Legachi :
Chai this babe don off me oooo🥰💯
2026-07-16 08:19:49
1
Wakanda pretre :
Amazing 🔥
2026-07-15 10:37:44
1
To see more videos from user @navidalocall, please go to the Tikwm
homepage.