Even the ones wey u think say Dey loyal are only loyal to you cause you’re their best option at hand
2026-07-17 19:58:33
490
🅱 😈 :
This guy kneel dey beg us sha 🥺
2026-07-17 16:33:37
270
abisamfilms :
My girlfriend is not d same na once I burst laugh
2026-07-17 18:40:00
250
Mira Cle ❤️🦅 :
This our generation is cooked fr….
2026-07-17 16:55:31
77
Victory d@vid▫️ :
I no still trust the remain 12😂
2026-07-17 20:18:00
55
Aloyinlepon :
Con prank my babe too
2026-07-17 20:00:02
16
𝔹𝕝𝕒𝕜_𝔸𝕕𝕚𝕜𝕥 👁️⃤🚀🪬 :
My girl is different 🙃
2026-07-17 22:18:24
27
Kachi❤️💪 :
Trust issues don increase again Omoh 🥺🥺🥺
2026-07-14 18:47:39
67
Soul_Healer 🦋🦋🕯️ :
Leave us that want to love 😏 because them break your own heart
2026-07-17 13:44:32
5
Ade💔🚀 :
Con help me prank my babe abeg bro 😌
2026-07-19 00:56:01
6
MUBARAK💦💦 :
my gy pls i one prank my girl
adey suspect tha girl
2026-07-17 09:36:20
101
@ : use this @ :
Girls no Dey this cs??😂😂
2026-07-17 17:32:48
25
Aya Ifatayese :
If I say make I prank my babe ,he go pass and I no wan waste ur time 🤣
2026-07-17 22:19:33
23
Ab dizzy :
I understand where you're coming from
But loyalty has nothing to do with gender
if all those girl decides to do loyalty test on their man alot will fail
2026-07-17 19:17:51
63
To see more videos from user @profpluto1, please go to the Tikwm
homepage.