@big.jummy.01: #fypviralシ #fypシ゚ #peller

😝Big Jummy💋!.🍫
😝Big Jummy💋!.🍫
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 14 July 2026 18:47:04 GMT
99333
21070
217
909

Music

Download

Comments

pinkymarvella
pinkymarvella🌸🌺🌷🎀💕 :
Even if na u buy sef, dem no born u well make u tell me to open am😅
2026-07-16 14:41:25
4
the.only.godmother
GODMOTHER :
*phone wey my brother buy for me*
2026-07-15 04:42:39
285
adwoaesther23
TheRealAdwoaEsther🌚💕🥴 :
Phone wey my best friend bought for me 😒☹️
2026-07-16 08:11:26
1
nailtech84
❤️🫂 LilMissHappiness🦋💐❤️‍🩹 :
Even if na you buy am I no de open 😂
2026-07-15 15:55:14
134
abikecouture56
Abike 🥹❤️ :
Guys he don catch me o😭😭😂i just Dey beg am since he no gree reply 😂
2026-07-15 14:15:08
70
preshlove748
preshlove748 :
You just gained a follower dear💕
2026-07-15 12:59:29
1
nailtechinbonnymaintown
nailtechinbonnymaintown :
“You wey talk am how e sound for your ear guy”?😂😂😂
2026-07-15 07:50:28
31
keepwining3
♈️🍀🧜🏻‍♂️🪐 :
Na only online una dey refuse offline then dey check the phone
2026-07-15 13:46:10
11
slimzy2213
Slimzy💕❤️ :
So make I open phone wey I use ajo money buy 😳
2026-07-16 07:31:03
5
natasha57757
Morella🌺🍇🫧 :
I no Dey open oo
2026-07-15 20:36:50
4
callme_blessed0
💔 :
allow us add to story abeg 😂🤲🏾
2026-07-15 14:31:36
12
jessica.gyabeng5
✨Přêťťÿ Jêşșy😩💕 :
Because of this issue we fought but I didn’t open 😭😂
2026-07-16 00:53:04
4
idgf4998
💋🦋 山乇卂ㄥㄒ卄 ᗪᎶ千 🦋💋 :
Even my current boyfriend no dare to touch phone way my lovely ex bought for me 😏
2026-07-15 10:13:12
11
tatgurldami
Damilola🥹💞 :
Even the one u buy for me I no Dey open 😭😂
2026-07-15 22:41:22
1
asekere4
𝔸𝕦𝕟𝕥𝕚𝕖_𝔾𝕚𝕗𝕥𝕪♡🤍 :
We no dey do that one for here o, fine boy.
2026-07-15 11:24:12
6
justrinsola_29
JustRinsola🌸🎲🥀 :
Wey my papa buy for me???
2026-07-15 13:32:59
3
ur_gurl_blandine
Mhiz.B🖤🇨🇲🇳🇬 :
The audacity😂
2026-07-15 09:18:26
8
xtar727
💕🌸🌷xtar❤️ :
They check my own today😂😂😂
2026-07-15 00:19:33
5
biggft2
Big Gift🥰🇧🇪 :
Omo E catch me but change am for am say he dey date another and I get the number 😂
2026-07-15 20:35:07
1
yaabruce_
~𝓫𝓻𝓾𝓬𝓮~🐆💕 :
*phone wey my mama buy for me*
2026-07-15 18:08:55
3
mez.merci
ms.merci🌸 :
I just tire ooo privacy way I carry my Milli buy 😂
2026-07-15 22:16:05
1
g.luv485
G.luv🦋 :
Tenk me guyy😂
2026-07-16 10:33:44
0
To see more videos from user @big.jummy.01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About