Because say she no go school
you dey insult her , omo is not good, nobody is perfect in this life, well Sha on God 😔 , Ade no mind her @
2026-07-18 12:08:09
0
baby :
i too like this candy 🥰🥰
2026-07-17 14:45:39
57
🎀 :
Ade don friend who pass am 😂
2026-07-18 15:17:57
0
SirWhiteAura :
omoh he go far oooo
2026-07-14 21:19:01
84
CEECE SCENTURY(PERFUME BRAND) :
Old video
2026-07-18 12:00:02
1
michelle :
for this old video
2026-07-18 19:01:42
6
Stephanie 😈🚀 :
Na old video
2026-07-17 15:26:01
40
Eñieë🥹💋^ :
Na old vid
2026-07-15 23:32:09
49
Oma’s world collection’s 🛍️ :
This is old video na 😏😏
2026-07-15 00:38:04
29
Emma ♠️🪖 :
All nah content no make anybody fool una guy 😹😹💔
2026-07-18 14:05:25
5
Pretty Minah 2470🫦🫦 :
Nah why she dey cry I never see person wey go insult me wey go make me cry 😂
2026-07-16 20:07:15
45
zainabadebayo250 :
na her boyfriend let people know about her secret
2026-07-17 22:31:23
8
QUEEN PRAISE 🤍 :
Both these are two different videos why making it seems like she was crying because of what candy said? She was literally crying because of smart nawa o
2026-07-18 10:25:07
10
an__nora❤️🥹 :
pipo wen dey 2021 go think say dis na recent shade 😂😂🤲guy both of dem are cool now delete dis old update
2026-07-16 04:08:50
35
Fyngalsewa :
But why she Dey cry na another thing abi na because of wetin candy Dey talk
2026-07-18 10:56:52
37
To see more videos from user @jasonfamily70, please go to the Tikwm
homepage.