Bro you fet get rich brother way get millions make he no still help you will shishi 🥺😢😪it even better to no have anyone 😞
2026-08-07 10:03:10
1
OVERCOMER ✌️❤️🔥💪 :
No parents 😭😭 no siblings 😭😭 i just tire for this life wey i come 😭😭😭
2026-08-07 21:21:00
0
🤲UNLIMITED GRACE👏 :
no dey compare me with people wey get backup and rich brothers, nah only me dey run nah am myself 💙
2026-08-07 19:04:40
2
Haza Bundle :
Nah only me Dey run am no rich bro 😓💔
2026-08-07 17:31:32
3
lowkey lee :
omoh this one touch me, cuz na me be the first born and my father is blind💔🥹and I get four siblings nah only me dey face am no body to call for help 😥😢
2026-08-07 13:11:05
20
verfied badoo :
I swear na only god be my helper
2026-08-06 01:35:35
42
ALABAMA :
Omoh me na last born but load for head pass first born 😂🥺
2026-08-07 15:18:12
6
B..........🥸🥀 :
Omo the caption go far ajeh the Lord is ur strength dr 🙏😊
2026-08-05 19:35:43
20
🌴Chiamaka🌴🦋 :
People go think say i get helper make them come still with me just for two days make them know wetin I de pass 😭😭😭💔😭💔💔 just only me the this life 💔💔💔😭😭😭
2026-08-06 21:54:13
1
Fizzy hates girls 😡💔 :
Real 😔💔
2026-07-24 02:03:59
1
Mr Nonchalant 💔😡🚀 :
Fr🤧
2026-07-15 17:21:28
2
𝓒𝓸𝓲𝓷𖣂︎ :
Can you send the tattoo picture without caption please
2026-07-24 08:59:33
1
Emmanuel ⚡️ :
If god no run am I don die 😔
2026-08-07 07:22:49
2
God heritage ✨✨✨✨✨ :
You fit still get brother were get millions make you Dey suffer ….100 motivation 0 help be wise 😌😌😌😌
2026-08-07 10:24:49
3
🌸Heidi grey🌺 :
We are 12 but my last born be like first born
2026-08-07 10:28:33
2
Mimi ~is ~Fny asf 💕🌸💞 :
Make person no Sha mad one day 😔🚶
2026-08-07 07:07:12
1
Just_living🌴🤕💔 :
All THanks to BTC, God and Myself, dem for don yenk my papa name 🙏🎉
2026-08-07 08:30:39
1
AKACHUKWU :
by my self
2026-08-07 12:48:18
0
To see more videos from user @dollarmind50, please go to the Tikwm
homepage.