@ceo_gpf: Una better grow up and learn communication 😂😭 #cruise #memestiktok #ceogpf #reactionvideo #fyppppppppppppppppppppppp

Gulfpany👑😈
Gulfpany👑😈
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 15 July 2026 09:30:18 GMT
100789
15678
265
2147

Music

Download

Comments

amirah.ogbe
Amirah ogbe 😍❤️😘💍 :
just call my name 😂😂
2026-07-24 09:57:47
0
prettybambi0
P:)🎀🧸✨💖 :
Na my sister table be this
2026-07-24 09:31:57
0
mimi42127
mimi❌❌ :
Hissing na habit for dis side nor b anger😂😂
2026-07-15 17:42:09
547
big__teddy__
🍒PEQU_LIÀR💦 :
Outside direct….. nor come stress me join d one wen I dey 😂
2026-07-24 09:55:42
0
fayth_aura
Pretty Leo🦋 :
I see who repost na once I burst laugh 😂😂😂
2026-07-24 10:35:44
0
pretty_rere2
Ireeee💞 :
You no fit read my mind??
2026-07-16 11:08:47
157
sandygold10139
sandy :
make nobody push me oo I nor get power to talk oo😩
2026-07-22 12:38:19
0
angelgrief6
ELIZABETH 🦋❤️ :
Omo I no just sabi explain
2026-07-15 13:42:31
69
itz.anonymous0
Ãnønymøus :
U fit still communicate make dem use am against u 😂
2026-07-18 07:14:07
13
just_ella05
Emmanuella 💝 :
I nor Dey ask before 😂😂 me self go squeeze my face 😂
2026-07-17 10:26:51
19
shopwith_vee
Hersta :
Push me make you see crase 🤣
2026-07-16 21:05:03
9
cindysgallery0
cindysgallery0 :
Ah swear nah y I no fit stay with person, u go just the carry face for person wey u they house with
2026-07-16 10:29:20
5
pinkyqueen2020
Pinky queen :
I swear
2026-07-18 19:12:15
2
mama571336
MAMA 🤡🌊🍫🍩 :
Nor push me oo 😂😂😂
2026-07-17 05:57:21
6
first.lady6717
Diana 🦋👑🧜‍♀️ :
Na me b snake 🐍 😂😂I Dey hisssssss Watin nor good
2026-07-15 20:09:14
9
pr3tty956
࿎ :
I need to stop hissing, but nor be my fault na 😂
2026-07-18 12:11:47
1
wetinconcernsmall0
wetinconcernsmall0 :
Nor be u go tell Wetin I go do 😅😅😅
2026-07-18 23:36:45
2
To see more videos from user @ceo_gpf, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About