na why my mama and my senior brother lock my junior sister inside room for 2 weeks follow from window dee give her food as she talk say one anuty wan carry her go lybia😂😂😂🤣
2026-07-15 20:09:21
36
Thrift_by_ROYALE :
Abeg which side of TikTok I Dey so 😳😂
2026-07-15 19:42:45
38
Godgift350 🥰❤️🩹 :
Na my cousin wey them carry go Libya I Dey pity
2026-07-15 15:23:53
67
esteey :
Na my younger sister wey Dey Mali I Dey pity aswear
2026-07-16 11:04:13
0
blue berry 🫐🍓 @sweet Gul 🦅 :
for this truth you just said, God go favor you
2026-07-15 18:00:25
64
Beauty Cyril :
Am interested
2026-07-15 18:25:37
10
Tondo Lilz cash :
I don't blame una
na me never die
2026-07-15 19:53:25
7
Bryteman :
Am from Australia what is ashawo
2026-07-15 20:28:36
3
Makbel Terry :
my sister na so oo God bless you so much
2026-07-15 18:51:45
8
Loveth joy :
Aunty this truth you just say God will bless you
2026-07-15 18:12:18
21
BIG LEGEND 🇧🇷🇧🇷 :
Come Ghana and tell them oooooo
2026-07-15 19:11:26
13
faith itohan :
my sister god go bless you 💯 for you
2026-07-15 18:56:10
5
special babe :
My sister. God bless you. God bless you for that talk wey you dey talk. God bless you. Na call wey wey wey we dey one by one. That's how God go punish them one by one.
2026-07-15 13:50:46
7
sweetprecious :
bcos of dis I follow u
2026-07-15 18:49:44
8
🍭Miss Peace 🇨🇲🇰🇲🇨🇮 :
Abeg u be pretty Moses ei sister???
2026-07-15 17:59:41
5
Bella Ola :
Amen 🥰🥰
2026-07-15 19:10:45
1
Mandy bella :
it's not good
2026-07-15 20:20:04
2
CAN DO83💵 :
Thanks ma for this 🙏🙏
2026-07-15 18:15:40
1
Nita baby :
amen
2026-07-15 19:01:37
1
happiness ramson :
amen 🙏 🙏 🙏
2026-07-15 18:51:26
1
To see more videos from user @mabel.elijah67, please go to the Tikwm
homepage.