@segunolapade1: Omorr😭 #fypシ #goviralvideo #siwes #blowthisup

️Segzylambo❤️💕
️Segzylambo❤️💕
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 15 July 2026 13:18:02 GMT
263804
55404
543
8700

Music

Download

Comments

certifiedjadey
Certified jadey :
They sack you for siwes keh😂 abeg do story time
2026-07-15 19:55:06
2631
lyfofaking56
❤️Lyf🥤Of🍾A💐King👑 🇳🇬 :
Me way dem post me go general hospital for siwes first day nah mortuary dem carry me go nah d first and last day way dem use eyes see me be dat 😂😭🧟‍♀️
2026-07-15 23:05:38
1
nailtechinijebuandsagamu
___Missy💗🥹💍🎀 :
Dem sack me too o na once i complete my logbook myself submit am like that 😂
2026-07-15 15:46:48
2162
oluwatomilayo_2
Tomilayo🫧🍡 :
Na you make me know say dem dey sack person for SIWES😂
2026-07-15 18:23:23
1206
big_vanilla05
𝓓𝓲𝓪𝓶𝓮❤️ :
You neva even start real work dem don sack you 😂
2026-07-15 19:59:50
261
_mimi297
𝕸𝖆𝖗𝖎𝖆𝖒❦🥹💕 :
Dem sack you for siwes keh???😹😭
2026-07-15 18:35:58
543
omotoyosi0409
omotoyosi0409 :
Just enter night bus dey go Kano like that oo 😂😂😂
2026-07-15 14:17:30
293
ayilaranstella
_STELLA_AYILARAN_ :
Omo ehnnnn 😂😂😂😂😂😂😭😭😭😭 this generation too dey do 😭😭😭
2026-07-15 21:45:38
6
luxbycandy
LUX BY CANDY 👓🛍️ :
Omo I too love this generation 😭😂
2026-07-15 20:17:19
9
fefe.ayaworan
FEFE AYÀWÒRÁN.✨ :
Una matter don tire me for this generation. 😭😂
2026-07-15 20:58:49
3
omosalawu2
Sophiat🤭🤎 :
I just they smile thank you so much sir 😂
2026-07-15 18:00:44
134
s.w.a.n.d.y_01
Swandy_Shades&Extra(IJB)👓🛍️ :
Night bus Jigs way 🙂‍↔️
2026-07-15 19:14:11
52
rossyverse
Rossyyy⭐️ :
Didn’t know this was possible?? What did you do?😭
2026-07-15 21:44:16
5
ife_mide22
Bubu💞🥺 :
lol 😂 same here oh na once I talk say my papa late and we do burial and my papa don die before 😭😂they say make I bring funeral id card Naso I go chat Gpt put my papa pics and put age lol 😂moyawerey ju won lo
2026-07-15 21:12:29
176
To see more videos from user @segunolapade1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About