Dey play 😂,you talk sey on the 14 before now you're saying that tomorrow again
2026-07-15 22:32:13
3
sexy vicky ❤️🩹🫂 :
omo guy e no open 😭
2026-07-16 00:02:44
2
Demboix✌️ :
I still Dey awake sha
2026-07-15 23:14:13
0
anikeflory :
Congratulations to me in advance 💯📌
2026-07-15 22:36:50
8
Lucas :
inshallah we go meet for training
2026-07-15 17:16:45
12
Banky w🥰 :
HBP ACTIVATED 😅😅
2026-07-15 22:25:46
1
Xtopher best :
After two months
2026-07-15 22:19:12
1
Gold :
Omor my mind dey shake oooo🤲🤲🤲
2026-07-15 20:15:08
3
🔹️ONOWU BASS🎸📡🇳🇬 :
congratulations to us
2026-07-15 17:06:08
5
DAGGER JAMES🤞 :
Tallest I wish you good luck
2026-07-15 22:21:05
1
gade boy :
omor me way my godfather never called me waiting dey sub .unah sure say I still dey among the 57 intake abi make i just forget about this intake and apply for 58 intake next year
2026-07-15 20:37:54
1
ARIKE ADE ♏️ :
I swear i just dey pray for positive results
2026-07-15 17:09:21
6
Jafar😎 :
in Sha Allah
2026-07-15 22:40:04
1
SAMTECH :
na true bro
2026-07-15 19:39:44
2
BIG-poppa :
Do make you enter dem won use work kill me 😂
2026-07-15 20:46:06
2
L🔥a👍s⚡t ✨B💰o😍n💥e☠️r d 066 :
I swear bro
2026-07-15 20:18:07
1
onasfadex :
shey na police portal u dey talk
2026-07-15 16:52:33
2
UmarAjeboh :
God no go shame us
2026-07-15 18:24:35
3
Ebony 😍 :
congratulations to us in advance 😂🥰
2026-07-15 22:47:17
1
To see more videos from user @oga.tallest, please go to the Tikwm
homepage.