@dav.i.d.a: Then you know you’re cooked😂@Tise #davida07 #fyp

davida
davida
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 15 July 2026 18:50:26 GMT
75263
19193
117
854

Music

Download

Comments

fashinaglory
Fash :
See soft Jazz wey dem Dey play 😂😂😂
2026-07-15 19:35:03
1069
_shutupitsfabs
✧𐙚Ayra⊰✧💕✨ :
Na once the spaghetti go dey taste like sand😭😂
2026-07-15 18:52:44
1541
bibilovessprite
Bibi Daro :
Hellooooo?! You heard relaxing jazz background instrumental and you didn’t think something was wrong?😂😂
2026-07-15 21:19:18
199
k_d_706
Kindred_throes7 :
no clean sweat oh, cause plate dey wait you
2026-07-15 19:52:07
324
potassium00072
The Golden Sly :
Your own fault for not checking the price sir....Now is it gonna be Cash, cheque or Washing all my plates? 😂😂
2026-07-16 10:40:31
0
eniiola.xo
Eniola :
you suppose even jazz after listening to the jazz
2026-07-16 07:12:41
29
fendicular
Dammit :
You dey sweat inside AC 😂
2026-07-16 05:41:50
22
h.i.s..t.i.t.o
🥷.T.I.T.O🌹 :
wetin you dey think tho 😭
2026-07-16 00:01:46
1
itssavagelord
Adeniyï :
everywhere go just dey hot😂💔
2026-07-15 19:20:39
37
cassyrantshere
CASSY RANTS HERE :
See jazz wey them Dey play
2026-07-16 00:51:23
14
p0isontree0
￴￴￴ ￴ ￴￴ ￴￴￴￴ ￴￴￴￴ ￴ ￴ƒαωккккк :
you no see speakers Instead you see live bands
2026-07-15 21:49:16
25
sam_oti1
SAMUEL :
Omo belle go just dey turn you 🤣
2026-07-15 22:33:35
16
samsonumar03
samsonumar03 :
That sweat wey u dey always clean guyy😂😂
2026-07-15 21:02:16
6
nojuco5
COCO🥥 :
once I finish that spag I no go waste time, Na to dey go wash plates straight 😂
2026-07-15 20:30:00
10
chefaustine
chef Austin👨‍🍳 :
na once the taste go change to bitter leaf😂😂😭
2026-07-15 20:42:49
7
To see more videos from user @dav.i.d.a, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About