This is me overnight ๐ I explain tire โฆ she sef cry tire ๐.. Make God forgive two of us
2026-07-18 10:09:09
1666
Vanessa Gilbert Evil ๐ ๐จ๐บ๐ฆ :
Omo nah the man go cry for my own matter
2026-07-19 06:12:29
402
_____1926xx :
She go see that onions wey she dey find for that phone ๐
2026-07-16 12:57:52
200
MUMCY KRISTEN ๐ฉต๐ค :
Thank God i donโt know his password and I donโt even bother ๐
2026-07-18 18:00:19
109
Eniola of MUAPPS_AUTOS :
My own give woman belle they con Dey argue about how to commot am the girl say I will call your babe now and tell her and I know she is with you right now I burst cry that day I even faint wake up still continue cry I don leave am sha
2026-07-18 17:52:25
366
Focustech gadget :
Thank God say I no get side chick ๐. Side chick and stress ehn. Panic no dey this side sha ๐.
2026-07-18 13:46:48
86
Meddo๐โค๏ธ :
Man phone na onions oo ๐๐
2026-07-18 13:45:50
145
obichase01 :
My bro na everyday I dey change password sometime I dey meet my phone open from room to kitchen
2026-07-17 07:07:24
46
ABDUl :
Omo thank you for this video I just blocked them sheโs coming ๐
2026-07-18 19:47:51
42
daddyyo019 :
Omo i sleep off dah watch TikTok nah beg I dah beg since morning
2026-07-16 20:30:24
27
๐ก Your Property Plug :
She gonna learn in hard way ๐๐๐
2026-07-16 17:44:25
21
timiedraysond๐ :
this man check my phone for afternoon I explained so tay, he vex well, same day at night I checked his phone, lmao. I dey see craze eyeball to eyeball. oga woke up and saw his phone with me, took his car keys and off he went, I didnt call him, he didnt call me 5days now๐ญ๐ญ๐ญ
2026-07-19 10:13:19
28
Ayodeji :
Lol
2026-07-16 05:25:38
6
harnikeh omotosho :
If his phone Dey unlock beside me o go help lock ham ๐๐๐
2026-07-19 02:08:22
8
Slayed.by.Dalah(beautyhouse) :
Sha no delete my number ๐๐ป
2026-07-18 16:46:03
10
slim mama ๐๐๐โ :
the day I check my babe phone like this
Baba don sleep
nah so I took the phone go to WhatsApp omoh i just dey laugh intend of cry
even all my body just weak to cry
but my babe Sabi lie oooo
2026-07-19 06:09:41
11
๐๐คEdร tแปฬmแปฬlรก๐โ๏ธ :
she is too happy,she wan cry small
2026-07-17 11:51:01
17
ISLAND APARTMENT :
she dey play game
2026-07-16 13:02:39
8
EKI AUTOS :
Criminal go dey enjoy investigor go get HPB
2026-07-16 20:41:27
5
IamGrace :
I used to be this girl๐๐ญ affliction shall not rise again
2026-07-19 12:15:25
4
โ๏ธabby_sola ๐ :
she is watching cocomelon ๐๐๐
2026-07-31 19:46:45
4
โค๏ธOlami๐ธ Apparel&Clothing :
Thank God I donโt know his password and I donโt even care ๐
2026-07-19 10:25:46
2
SEKODUN ๏ฃฟ ๐ต๐ฅท :
Na once me and my babe breakup last week after checking eachother phone ๐๐๐๐
2026-07-19 13:49:21
3
To see more videos from user @peacefulhomes0.2, please go to the Tikwm
homepage.