No be lie you de talk bro…my ikpoba hill people de here so?
2026-07-16 22:01:16
95
SENIOR BOY :
Dem nor dey hawk Akamu (pap) again🥲. Early morning you go just hear “AKAMUUUUUUU”
2026-07-17 07:55:34
129
MC LAFFTA :
una rich ooo, na ukpekia we dey buy for oil ooo 😂😂 and na #10
2026-07-16 09:48:38
48
bigone_ironside0630 :
How time flies… I still hawk tomatoes 🍅 pepper 🌶️and Akro for tray that year St savior…. Rip 🪦 to my mom 🤦♂️💔
2026-07-16 11:14:56
82
Osaivbie Ji-hoon :
that man for uselu way sell meat for bicycle I don forget the meat name
2026-07-17 20:30:15
8
GREENPULSE TECHNOLOGY(Mr Green :
No 6 Osaghae street for okhoro that year 🥺🥺🥺🥺🥺
2026-07-16 22:07:19
8
function :
You forget asolo 😂😂😂
2026-07-16 20:34:50
35
Blvckade :
Agidi Jollof
2026-07-16 19:14:28
27
Real Talk with divine :
na benin u for grow
2026-07-16 16:18:33
12
Mr Jessy :
Uwelu - Uselu squad represent ✋
2026-07-17 17:29:31
6
DuchessApparel :
Nekpen Nekpen for 3rd
Agbor/Depot
Good old days
2026-07-17 06:30:51
21
Senator_Tv :
Okhoro medical that year. N every of those things get time when e take dy pass ooo
2026-07-16 16:46:20
12
kryz :
sure say no b same area we stay so. 4th victory near baba naira, new benin. ekusu too sharp to take watch ktime after school 😂
2026-07-16 08:33:26
6
Big Zanetti :
Omo See Memories 😃😄😄 we fetch Sawdust well ooh 😃😄😄 Different location Different Sawmill 😃😃😄 Sawmill for Near Ighile and Plymouth 😃😄😄
2026-07-16 20:53:40
9
wilsonjohn6 :
Then finally u go hear that particular car early morning with megaphone “Gbogbonishe for cough”
2026-07-19 10:01:42
5
Shining Star Power Solution :
broooo🤣 see weltin u go make person remember 🤣, e even get how u go dey u go don know time wel each one of dem go pass , n if dem nor pass u go know say something dey sup🤣🤣🤣
2026-07-17 04:59:34
6
Freddy A🚀✨💙 :
Tell me you are in your 30s without telling me you're in your 30s 🙃
2026-07-16 13:50:01
65
Maxi Yung Telecom :
I know dat Man wen dey sell Bottle well dat Year 😂😂😂😂
2026-07-16 18:29:15
5
africaeranga :
Medical and Okhoro children should react to this comment 😁😁
2026-07-16 21:27:47
12
Ang Ela :
Chaii I fetch sawdust that year o for mucheche near ugbekun primary sch..2 o clock we don go buy izioko with oil meat 10# for mama gbe.. take me back to the good old days
2026-07-16 20:11:02
9
Edoisiagbon- TV :
We nor dey even like food wey them cook for house after school, if we come back from school everybody gho bring food items come from their house and we gho gather cook am eat b4 wey enter street dey fine cover bottle to win free drink. We dey even from sakponba road fine cover bottle reach after Ewa road for slope were Guinness dey trowey waste near Dvd filling station😂
2026-07-16 21:44:53
17
Dat ugly boi😒 Ehiz :
typical Benin boi, 😁😁😁 Ur story just de carry me back to 2000s
2026-07-16 14:31:02
7
Okhihie Isibor :
Beautiful memories! Rest in peace to all those who are no longer with us.
Indeed, life is lived forward and understood backwards.
2026-07-17 20:23:11
6
MRS DORCAS💖 :
every market day
we dey cook rice and stew
2026-07-17 06:56:39
15
To see more videos from user @injuzman__, please go to the Tikwm
homepage.