@iamdonna40: Easy bro😂🤬

Donna❤️
Donna❤️
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 16 July 2026 08:50:38 GMT
143133
29727
250
7864

Music

Download

Comments

bethel_367
Bethel✅🔥 :
Omor donna come teach me steps na😅
2026-07-16 09:37:58
409
.girl.like.vicky
That gurl with smallbwess 👻 :
I swear this step no be ordinary 😂you don muzz 😂💔
2026-07-16 22:04:43
155
widom15
Alpha :
Who Dey teach you this steps nah 😅
2026-07-16 14:15:36
20
nattychase09
Natty Chãse 🦅📸 :
You come gives us we no accept ehh fine girl 😂😂🎉
2026-07-16 16:35:09
35
tea.diamond2
TEA DIAMOND🚀🤬💙💤 :
hmm wetin cosign u oh😅
2026-07-17 13:08:07
3
talz_xxx0
￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴￴￴     ️ ￴ ￴ ￴ ￴￴ :
Me wey don put am for sport?
2026-07-16 17:28:13
17
daddysboy65
🌴🌲🍂pay check ✅ :
watin you want make we do
2026-07-17 11:25:53
3
jonjoishereforyou
Big Jonjo :
Ur steps de muzz me 😭
2026-07-16 10:04:06
7
big_emmy65
BIG EMMY👿 :
Ná my neighbor be this na !!! She go her guy side come de there like three days Omo ehh the brothers tbem don de tell am make In come back house she no won come na him dem carry there father go the market she de always go buy things for the guy to cook then the ma wey get the transfer wey she shop do come de vex say the woman wey de sell food stuffs say her children no de like drink pap say na custard them like and them won come shift there transformer to there junction say if them no cross the river say the goat 🐐 no go laugh say make everybody rush de go field say in get serious match wey them won play there cause them don de donate akawo money 💰 to use build lodge and suits for visitors Omo matter long ooo💔😪
2026-07-16 16:39:18
9
emynuel357
🌴Emy Fundz🌴 :
since you no gree help brother in Lord na, wetin you dey expect 😎😹😹
2026-07-16 21:23:15
5
09mirasnailscraft6
Mira's nails craft 💅✨ :
steps 😂♥️
2026-07-16 08:57:59
18
itssmee.mariam
itssmee.mariam :
Omo na only this steps Dey ginger me 😂😂
2026-07-16 20:22:11
5
sweet.anna15
Success cakes and more 🎂🖼️ :
😂😂😂😂I hear
2026-07-16 16:31:51
1
thebothaeveryonehate
prince Kodo 😌🧍💨💨 :
I faint this afternoon nobody know waiting do me 😓😓🙊
2026-07-16 22:04:02
2
jibola_103
￴ :
Dead but alive I no know if you sabi the matter?😔💔😂
2026-07-16 21:40:56
2
To see more videos from user @iamdonna40, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About