@manlikeshaddy1: This omila wey go burst that house recently for around Obeneveriebo at sapele road near Evbuabogun at sapele road Make una put una eyes for ground he make we catch dis omila dis guy dy specialize in breaking and entering he done burst houses tire and them done first carry am go kirikiri abeg if una see am make una hand am over to police or una local vigilante this boi na confirmed omila for the town abeg make una share this video #foryoupage #awareness @Nigeria Police Force #trending #viralvideo #benincity